Featured In
Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Kaestyle
Vocals
M3LON
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Kelvin Ibinabo Oriye
Lyrics
Emmanuel Godswill Akpan
Lyrics
PRODUCTION & ENGINEERING
Rugged
Producer
Lyrics
[Verse 1]
All my life I’ve been on the road
Felt these streets getting colder yeah
I been do many shows that time
But I no see anything
I know myself so I still carry shoulder
You can’t take my shit from me
You can’t change my destiny
[Chorus]
Cuz, Que sera sera
What must be must be
Say na mumu dey fight konji
Commot for road I dey on speed
But, Que sera sera
What must be must be
Na oluku dey fight konji
Look in my eyes I dey on things
Things on things yeah
[Bridge]
Cos I don para
Cos I don para
And I fit para
Cos I don para
Cos I don para
And I fit para
[Verse 2]
Osanobua your blessings dey cover me
I incognito nigba t'ọn wa mi
Na only music ọmọ no plan B
Till I be HOV, no be Arabambi
Ki n gara si wọn
[Verse 3]
Wọn da idan mọ, wọn ni logo
Ọmọ akin o ma ki n ṣojo
Ko sorin ta ba kọ si wọn leti t'ọn ni mujo jo
For music I be C'Rodo
[Verse 4]
So when I enter them must negodu
Na watermelly, see as you dey do
And if I bor you go bow mukutu
Mukutu, mukutu, mukutu
So when I enter them must negodu
Na watermelly, see as you dey do
I make your girlfriend wan link utunu
[Chorus]
Que sera sera
What must be must be
Say na mumu dey fight konji
Commot for road I dey on speed
Que sera sera
What must be must be
Na oluku dey fight konji
Look in my eyes I dey on things
Things on things yeah
[Bridge]
Cos I don para
Cos I don para
And I fit para
Cos I don para
Cos I don para
And I fit para
[Outro]
They would never see this coming
**** I’m from the trench, I’m hungry
Na this beat I dey chop since morning
Since morning, yeah
Written by: Emmanuel Godswill Akpan, Kelvin Ibinabo Oriye