Top Songs By Oga Network
Similar Songs
Credits
COMPOSITION & LYRICS
Ifeanyibema Evans
Songwriter
Lyrics
[Intro]
No matter how elephant sick oh
Big man waka still dey e body oh
Antelope fit be doctor, but no be for hospital wey sick lion dey
Alleluyah Boyz
Town crier have come oh
[PreChorus]
Na God man dey beg make akị for meet pawpaw (Ah ah)
Make the drama fit to make sense (Ah ah)
Make driver tyre less near where vulcanizer dey
Make journey no go over am oh
[Chorus]
Life na two
Who dey kill and who kill am oh (Life na two)
Who carry belle, who give am oh (Life na two)
You lose money, person win am oh (Life na two)
Fire dey hot, water quench am oh (Life na two)
Some say Ronaldo, some say Messi (Life na two)
Either Davido or na Wizzy (Life na two)
Nicky Minaj or Cardi B (Life na two)
APC or PDP oh
[Verse 1]
You no fit dey altar, dey beg make I pass you kpoly oh
If you wan devil, devil, if you wan holy, holy oh
Who carry belle no suppose dey come dey form Mary oh
Na story you dey find, abi you dey find query oh?
[PreChorus]
Na God man dey beg make akị for meet pawpaw (Ah ah)
Make the drama fit to make sense (Ah ah)
Make driver tyre less near where vulcanizer dey
Make journey no go over am oh
[Chorus]
Life na two
Who dey kill and who kill am oh (Life na two)
Who carry belle, who give am oh (Life na two)
You lose money, person win am oh (Life na two)
Fire dey hot, water quench am oh (Life na two)
Some say Ronaldo, some say Messi (Life na two)
Either Davido or na Wizzy (Life na two)
Nicky Minaj or Cardi B (Life na two)
APC or PDP oh
[PreChorus]
Na God man dey beg make akị for meet pawpaw (Ah ah)
Make the drama fit to make sense (Ah ah)
Make driver tyre less near where vulcanizer dey
Make journey no go over am oh
[Chorus]
Life na two
Who dey kill and who kill am oh (Life na two)
Who carry belle, who give am oh (Life na two)
You lose money, person win am oh (Life na two)
Fire dey hot, water quench am oh (Life na two)
You no fit dey altar, dey beg make I pass you kpoly oh (Life na two)
If you wan devil, devil, if you wan holy, holy oh (Life na two)
Who carry belle no suppose dey come dey form Mary oh (Life na two)
Solshyne on the beat, Oga Network singing song oh
E get where you fit dey, e get where me myself dey oh
Life na two
Written by: Francis Moyo Abiose, Ifeanyibema Evans