Top Songs By Zlatan
Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Zlatan
Performer
Davido
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Zlatan
Songwriter
Davido
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Spellz
Producer
Lyrics
[PreChorus]
Say I no wan look like person wey get money wey no get
Ọmọ ọpẹ na money dey stop nonsense
If them no give you kokoro alaye drag am first
Wọn ni inu ṣalanga lowo wa sẹ mo ja wọ bẹ
[Chorus]
Aye o aye o
Nothing stopping me from making money
Plenty plenty money o
Mo fẹ ma maye o
Benjamin Lekki where the molly?
Nobody wey holy o
[Verse 1]
Too much money jaye pa bi Pablo Escobar
If you are young and getting money dupẹ lọwọ Jehovah
And it's quite funny o, funny o, that am still balling
Them dey try stop me they think say no be my papa born me
Since I was born happiness in my blood
Them talkie many many but I no send them at all
Mo sọ pe ẹ le ba mọ
Awọn kan ti lana
[PreChorus]
Say I no wan look like person wey get money wey no get
Ọmọ ọpẹ na money dey stop nonsense
If them no give you kokoro alaye drag am first
Wọn ni inu ṣalanga lowo wa sẹ mo ja wọ bẹ
[Chorus]
Aye o aye o
Nothing stopping me from making money
Plenty plenty money o
Mo fẹ ma maye o
Benjamin Lekki where the molly?
Nobody wey holy o
[Verse 2]
Say say I no wan know as e go be o
I no go settle for less
My papa don dey bless me o
Na dollars, pounds I dey collect
Fine bọbọ no one kobo
I no wan meet that kind bọbọ
Onigbese no get comfort
Make money no leave my domot
Ever since I don come o
Lamba in my mouth o
Energy in my blood o
Owo yampia in my bank o
Ere de o fa lamp o
I never too lose guard o
I get many ọmọ ọpẹ wey dey bless me in crypto
[PreChorus]
Say I no wan look like person wey get money wey no get
Ọmọ ọpẹ na money dey stop nonsense
If them no give you kokoro alaye drag am first
Wọn ni inu ṣalanga lowo wa sẹ mo ja wọ bẹ
[Chorus]
Aye o aye o
Nothing stopping me from making money
Plenty plenty money o
Mo fẹ ma maye o
Benjamin Lekki where the molly?
Nobody wey holy o
Written by: Davido, Oluwatosin Martins Okanlawon, Zlatan