Top Songs By Sarkodie
Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Sarkodie
Performer
Mugeez
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Michael Owusu Addo
Songwriter
Mugeez Abdul Rashid
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
MOG John Kwesi Dosunmu Mensah
Producer
Lyrics
[Verse 1]
No be every baller wey be baller
24/7 we dey hustle for the dollar
Promise on my honour
Neɛ wa damu bia sɛ ɔpue a ɔtetɛ corner
Only Ace of Spades wey we dey order
Akɛsesɛm nkoaa nti ɛnhyɛ wo ho a my brother
Ɔbaa no kraa ɛnyɛ adea ne ho bɛfɔ da
No second hand, aha no yɛ tete robber
Off-White jeans, Gucci white top
No slim things, thick like-
Fresh bling bling wo bɛ hia eye drop
Champagne king, nti mo brɛ me ice block
Make money
Ɛnyɛ saa wo girl no yɛ bɛ ma she go make horny
Bisa no sɛ wey thing she won take for me
Ɛnnora ɔhyɛ me dan mu so why you put the blame on me huh!
[Chorus]
We dey confirm on the regular
Blow money on the regular
We dey control on the regular
Big booty girl on the regular
See the watch, eno be regular
The machine we dey cruise no be regular
Tema boy, how we fit be regular?
Forget everybody, got your girl on the cellular
[Verse 2]
Ɔhemaa make you twerk for me
I just let the money do the work for me
Won bɛ ka sikasɛm a me yɛ dead body
Girl wei nkoaa na otumi ma me best pokey
Anytime I pull out in a place
Sika a yɛ bɛ toto no, ebe like we dey craze
Wa yɛ lucky sɛ wo girl no nnyɛ me taste
Kɔ kɔ da if you no go fit keep up with the pace
We dey stock money we dey live large we be big ballers
Act funny, you go chop slap in a thick forest
Call the waiter for me na me ntipi $46
Each and every week wey dey ship orders
Let the champagne flow where the girls girls at?
All drinks on me
This is real life show we dey blow more stocks
More boys on heat haaa!
[Chorus]
We dey confirm on the regular
Blow money on the regular
We dey control on the regular
Big booty girl on the regular
See the watch, eno be regular
The machine we dey cruise no be regular
Tema boy, how we fit be regular?
Forget everybody, got your girl on the cellular
[Verse 3]
And we talk about money scratch my body
Holding dust like Egyptian mummy
Abrakadabra we dey jam that money
With your girlfriend take all likeness felling horny
Get close make a mia mia your bobby
Oh baby grind on grind am like guggi guggi
Ten toes, make it to the lobby
Make a tear you like asongoli
All black jeans and Jordan sneakers
If you no go talk sense then you no get the features
All of my people, dem dey talk like preachers
The flow dey make you shout Jesus
I say all black jeans and Jordan sneakers
If you no go talk sense then you no get the features
All of my people, dem dey talk like preachers
The flow dey make you shout Jesus
[Chorus]
We dey confirm on the regular
Blow money on the regular
We dey control on the regular
Big booty girl on the regular
See the watch, eno be regular
The machine we dey cruise no be regular
Tema boy, how we fit be regular?
Forget everybody, got your girl on the cellular
Written by: Michael Owusu Addo, Mugeez Abdul Rashid