Featured In

Lyrics

It's westyyyyy
It's Baba Vhino on the beat
Yeahh yeah yeahh yeahh
ID clef on the mix
Oh boyyyy
See
Shey dem say we no go reach ghana
Say we no go enter Accra
Dem no go tell us akwaba
But from Surulere down to Ojuelegba
Dem know the boy
Dem know the boy
Down from Naija to South Africa
Ehhhh see
Iyanu Ma Sele, all my dreams go come true
Money go dey, Iyanu Ma Sele oh
Na soonest soonest
Iyanu Ma Sele,
Na blessings de follow the small boy
Iyanu Ma Sele
They say a word is enough for the wise o
Selling your soul it is not worth the price o
Dem say na one step at a time o
For those at the top
And the ones wey dey climb o
Na Oluwa nai de run am no be fight o
Westy you be king o no bro keep the title
Sometimes me I de take shots with no rifle
You know say nobody holy pass the Bible
Nobody holy pass here
But where the rest dem fail na only me pass here
They used to tell me Twest we no be your class here
When I de talk my future
Dem go say don't bring your past here
But Iyanu ma sele soonest
Na God sure pass and his blessings, fullest
They wanna see me finish o
It's Team respect for life
And I'm the CEO
Shey dem say we no go reach ghana
Say we no go enter Accra
Dem no go tell us akwaba
But from Surulere down to Ojuelegba
Dem know the boy
Dem know the boy
Down from Naija to South Africa
Ehhhh see
Iyanu Ma Sele, all my dreams go come true
Money go dey, Iyanu Ma Sele oh
Na soonest soonest
Iyanu Ma Sele,
Iyanu Ma Sele, all my dreams go come true
Money go dey, Iyanu Ma Sele oh
Na soonest soonest
Iyanu Ma Sele,
Na blessings de follow the small boy
Iyanu Ma Sele
And if dem tell you say e easy
Bros na set up o
The road to success is not easy o
And if my head carry oil now
That means my brain is very greasy o
I thank God for the good life and money
And I still de thank God
For all the things I cant afford o
Cause 2019 na another level
No osho for the matter na on God o
Iyanu ma sele you just work o
Cause Wetin de pay the bills e no be talk o
I'm steady going top no be down o
Cause na Oluwa Nai de bress person no be man o
It's my time it's my season o
When it's my time I go shine without reason o
Na only account you de send make people wire you
Bros, you wan tell me say this suffer never tire you?
Shey dem say we no go reach ghana
Say we no go enter Accra
Dem no go tell us akwaba
But from Surulere down to Ojuelegba
Dem know the boy
Dem know the boy
Down from naija to South Africa
Ehhhh see
Iyanu Ma Sele, all my dreams go come true
Money go dey, Iyanu Ma Sele oh
Na soonest soonest
Iyanu Ma Sele
instagramSharePathic_arrow_out