Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Erigga
Erigga
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
erhiga agariubie
erhiga agariubie
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Gideon Ituma
Gideon Ituma
Producer

Lyrics

[Intro]
Ah
It's Erigga Paper Boi (Mutual understanding)
Lost boy
You know everything for life na based on mutual understanding
Nai dey make everybody no dey fight
[Verse 1]
See, I no wan be friends, I wan just dey knack
Wetin you carry for back, infact
We fit start now now, I swear
Give you joy wey go make sorrow disappear
From the Benz to club stairs, I see as you dey look me
Olosho dey your eyes, na trouble nai you wan put me
But, I no fit deny
Say if you give me small, I no go chop, walahi
If na for better love, I don go astray
No be my fault, na the Lagos make me this way
I dey see wetin una dey do
From TikTok enter 'Gram, any way na way
Bad girl from Apapa
Small girl dey form mama
I hit am with the tatatatata
Make her boyfriend disown her
She say
[Chorus]
Good girl no dey pay, some kind times dey bad
Understanding girlfriend no secure the bag
If e no dey position, you come dey with me
Everywhere geh geh, everywhere geh geh
Good girl no dey pay, some kind times dey bad
Understanding girlfriend no secure the bag
If e no dey position, you come dey with me
Everywhere geh geh, everywhere geh geh
[Verse 2]
Everywhere geh geh, baby, bounce on it
Princess treatment, no worry, man's on it
We no dey Supreme Court, why I go judge you?
Be yourself, who no get hand no fit flog you
Sweet nothing for your ear when go make you wet
Make you sweat, even though the AC on
Throway your weavon, your corn rolls dey burst my head
Our connection na vibes, pull up make we bond
New girl for my duplex, with two friends
Dey wan shang for my new Benz, una do rest
Before we end up for Gistlover
Na this kind matter dem dey like, Oniovo take cover
I rather first my story fly enter Bali
Than to enter blogs dey reply Twitter army
Most of them just dey vex for me
I dey with their crush, na the baby naim Shazam me
She say
[Chorus]
Good girl no dey pay, some kind times dey bad
Understanding girlfriend no secure the bag
If e no dey position, you come dey with me
Everywhere geh geh, everywhere geh geh
Good girl no dey pay, some kind times dey bad
Understanding girlfriend no secure the bag
If e no dey position, you come dey with me
Everywhere geh geh, everywhere geh geh
[Verse 3]
Everywhere geh geh
Where the bread e dey?
Na there her head e dey
Yeah yeah yeah
We living life on a fast lane, mehn
E just be like say everyday na holiday
Be like say we no dey work
But na God dey run am, onto grace
Ọmọ, no reason me oh, we fit flirt today make I no reply you tomorrow
Na evil spirit oh, boredom and ìgbó dey control me oh
I bad die for ghosting
Written by: erhiga agariubie
instagramSharePathic_arrow_out