Lyrics
[Intro]
Check this one, check this one
Uru ga gbu mmadu le
[Verse 1]
I don come again, oh
Timaya match up the place, oh
Life on the sea, oh, oh
Chai, everybody say
Well I say na who be the baga?
Everybody say na who be the baga?
[Verse 2]
Everybody, everybody say
See, I don show, I don show
Aproko people, I want make una know
See, all the way from Portharcout
I break into their Lagos market
See, some people don dey vex
Eh my brother man me I come here to flex
See, it’s the gift and the grace, eh
Why I blow today na by hin grace, eh
[Verse 3]
Some people wanna write about me
Everybody say we all na human being
So tey dem say, "I dey smoke marijuana"
This marijuana don make me dey hamma
I get one tor for you, eh
I go dey sing and everybody go dance, eh
But I get one thing for you
[Chorus]
Whether you like am, oh, oh
Whether you no like am, oh, oh
Timaya don blow, oh, oh
I don blow, oh, oh
Whether you like am, oh, oh
Whether you no like am, oh, oh
Timaya don kpolongo, oh, oh
I don kpolongo, oh, oh
[Verse 4]
Some say, "I too dey big up my chest"
Everybody just begin to confess
Anywhere I waka, oh dem say I be the best
Say my brother man my style is different from the rest
Eh, egberi papa one of Bayelsa
Anytime I enter enemies dey scamper
Eh, eh, na fire fire, eh
Mama and papa wanna kpaya kpaya, eh, chai
[Verse 5]
If you are alive, dem know me wella
Everybody make una stroll to Bayelsa
Make you ask Goodluck Jonathan
Tinipiri silver na me be the master
Eh, I came and I saw and I conquered
I decide to change my name to Timaya
Yaba, alaba, the king of commercial
Eh ay, king of commercial
[Chorus]
Whether you like am, oh, oh
Whether you no like am, oh, oh
Timaya don blow, oh, oh
Me I don blow, blow, blow
Everybody say you like am, oh, oh
Whether you no like am, oh, oh
Timaya don blow, oh, oh
I don kpolongo, oh, oh
[Verse 6]
I make many artists go back to their city
Write better rhyme and do better beat, chai
Everybody I'm physically fit
Musically my guy I swear I dey fit
Make I give you some lectures
Musically my guy na me be professor
Eh, everybody hip-hop hurray
Dem mama dem mama chineke mu, eh
[Verse 7]
Shayo master give them the magic, Shayo Pisanta
Give them the magic, eh
Robo robo shikaraba
Dengo robo nibo robo
Shikaraba dibaraba, eh ah
Shayo master give them the magic
Show dem, give them, show dem the magic, eh
Riba raba ribaraba
Senkerebe ribayaba
Shapuriba sontarara, ah, eh, ah
[Chorus]
Whether you like am, oh, oh
Whether you o like am, oh, oh
Timaya don blow, oh, oh
Me I don blow, blow chinekeme
You like am, oh, oh
Whether you no like am, oh, oh
Timaya don kpolongo, oh, oh
Kpolongo, oh, oh
[Verse 8]
Well I say I see, some people say make I stop collabo
But dem no know say collabo follow for promo
Dem say make I try to come out with my own
So that everybody go know say me I be pro, eh
Dem say me I no go fit do am again, eh
I don come to put bad belle to shame, eh
Chai, I dey come with the hook
The next thing everybody go call me a crook, chai
[Verse 9]
It's not by my power, eh, eh
It's not by my might, eh
Na Jehovah dey do am, eh, eh
Na him be my ogologon na my God, eh
I say not by my power, eh, eh
It's not by my might, eh
Na Jehovah dey do am, eh
Everything I get for this life, eh
[Chorus]
Whether you like am, oh, oh
Whether you like am, oh, oh
Timaya don blow, oh, oh
I don kpolongo, oh
Everybody say you like am, oh, oh
Whether you no like am, oh, oh
Me I don blow, I don blow, I don blow
[Outro]
Chai, men, I don blow you can't stop me
I'm a moving train men I move, I move, I move
I keep moving, moving
Chai, everybody say
You cannot stop me, eh
You no go fit stop me, eh
I'm a moving train, eh
I'm sent by God to tell una, eh
Everybody just dance
Everybody just flex, eh
Written by: Timaya