Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Lucid
Lucid
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Victor Barnabas Nanribetmun
Victor Barnabas Nanribetmun
Songwriter

Lyrics

Lu
What's d matter my Brody
What is it again
Soldier go soldier come back
Barrack still remain
All this people no know me
But they be feeling my pain
Nobody owe u favors
So how much I go pay
I no sabi pass anybody
But I no fit calm down
I go work I collect my money
But no need to shout am
My gbedu dem loud am
Sensami sensami ganja
Hero for my hood black panther
Whenever Dey call I answer
Lu
I've been hustling hustling hustling
Call from family tell nobody what I'm battling
I been hustling and hustling been hustling
Am I worthy to tell u I need heavenly rain
Rain
This grind got me going insane
The whole world gotta know my name
Do my best na ur own remain
They can call me lame
When I pray I pray in ur Name
And I know it won't be the same
Na u put enemy to shame u see I'm willing baba
I no sabi pass anybody
But I no fit calm down
I go work I collect my money
But no need to shout am
My gbedu dem loud am
Sensami sensami ganja
Hero for my hood black panther
Whenever Dey call I answer
Lu
I've been hustling hustling hustling
Call from family tell nobody what I'm battling
I been hustling hustling and hustling
Am I worthy to tell u I need heavenly rain
Rain
Written by: Victor Barnabas Nanribetmun
instagramSharePathic_arrow_out