Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Ojo Werey
Lead Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Ojo Emmanuel
Songwriter
Lyrics
Friend select friends due to insufficient funds
If I no make am no evidence sey I try
Money no Dey but if who worth am ask
He go dey
Instantly transfer
Mon dun ro pe Ebo lama gbegba
As we reach there they think say we no go pass there
If money is the root of evil,I dey find the seed
I dey fight for my life you say I dey snub you
Koma soro koma soro
Oro pupo ninu ewe kobo( kobo)
Ton ba sun e gba loogo
Opolo por Emi omo lomo
Emi giran stubborn
I won get money
You won get money
You fit get money make you no get level
Stubborn, emi giran stubborn
Sometimes he go hard for you
Sometimes he go easy for you
Brotherman never give up
Never give up oshi ma daa
Sometimes he go hard for you
Sometimes he go easy for you
Never give up oshi ma daa lola
Ojo magba gbe Awa ladugbo
Awa wa pelu lati aye one o
Otiye e ranti adugbo
Adugbo gan gan ni ile e
If I no get money shey adugbo ma ranti mi
Okay Dey play masun shere
Oga you no get level
Bro you no get level at all
Ojo you no get level
I go still dey put am for your face(guy)
Milli Billi lawa nwa
Milli Billi lawa nwa
Sometimes he go hard for you
Sometimes he go easy for you
Brotherman never give up
Never give up oshi ma daa
Sometimes he go hard for you
Sometimes he go easy for you
Never give up oshi ma daa lola
Oshi ma daa lola
Ye a oshi ma daa lola
Oshi ma daa lola
Written by: Ojo Emmanuel