Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Marrz
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Martins Asogwa
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Ovonovo
Producer
Lyrics
Novo
Yuhhh uhmm
Wee nah
Iyoyo i-iyoyo I-iyoyo
Make dem know uh!
Sweet heart
Me no wan love from a distance
Make I Dey your side, no resistance oh aje!
Loving till infinity, Omah Lay
Oh no witchcraft oh
Babalawo or magician wey fit dull my vibe, or kill my ginger
Loving wey go loud, no be whisper, whisper oh
No no bother
Baby say your wish oh, is my command
Anything you want I go surely order
Celebrating you like first time caller oh la oh la
Oh my lover
Ying to my yang oh my baby mama
Wey dey fill my belly with laba laba
Baby say no worry me go dey your side
Me go dey your side
To give you my roses roses
Roses for you
Roses for you
Roses for you
And I go give you flowers oh
Flowers for you
Flowers for you
Flowers for you
(Roses for you)
Nah nah nah
Nah nah nah
All of your needs I attend I go dey run to
Money money and bouquet all in a bundle
Wipe your tears no dey cry oh (e don do)
Na you only wey me I fit to belong to
Baby baby shey you see, I no go fumble
Baby cool oh
Down on my knees
Next level oh
Need some loving I'm your Papi Chulo
No no bother
Baby say your wish oh, is my command
Anything you want I go surely order
Celebrating you like first time caller oh la oh la
Oh my lover
Ying to my yang oh my baby mama
Wey dey fill my belly with laba laba
Baby say no worry me go dey your side
Me go dey your side
To give you my roses roses
Roses for you
Roses for you
Roses for you
And I go give you flowers oh
Flowers for you
Flowers for you
Flowers for you
(Roses for you)
Roses roses roses roses roses
Roses for you
Roses for you
Roses roses roses roses roses
Written by: Martins Asogwa