Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
E-series
E-series
Performer
Taiwo David Olowu
Taiwo David Olowu
Vocals
Emmanuel Udogadi Chukwuka
Emmanuel Udogadi Chukwuka
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Taiwo David Olowu
Taiwo David Olowu
Songwriter
Emmanuel Udogadi Chukwuka
Emmanuel Udogadi Chukwuka
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
E-series
E-series
Producer
UZZIESPACE
UZZIESPACE
Producer
Spyritmyx
Spyritmyx
Mixing Engineer

Lyrics

[Intro]
Oh Lord, have mercy
[Verse 1]
E be like sey my problem no dey finish
And e be like sey nobody care about me
Sometimes, I'm weak and I dey feel lonely
I don explain tire, no evidence
[PreChorus]
My story, e be like torture
My future, I need the control
Baba God, show me your logo ehh
Nitori pe
Wọn n pe mi ni ọmọ ologo
My shoe shine, my face e no show
Na only You I fit to run to eh
[Chorus]
See, all of this hustle wey we dey
I dey pray, make e pay
All of this hustle wey we dey
I dey pray, make e pay
[Refrain]
I am singing
Hallelujah
I am thanking
I dey thank my God
For where
For where I dey today
We go see better days
Oh, I am singing
Hallelujah
I am thanking
I dey thank my God
For where
For where I dey today
We go see better days
[Verse 2]
Jah, save me life
Pain in my soul
Fighting crazy thoughts, be like routine daily, ah
Where man fit go
'Cos e be only You wey fit to change my story
Before I go psycho
Or life suck me dry like a mango
Jah, Jah, bless I and all my goals
Before water pass gari
[PreChorus]
'Cos my story, e be like torture
My future, I need the control
Baba God, show me your logo ehh
Nitori pe
Wọn pe mi ni ọmọ ologo
My shoe shine, my face e no show
Na only You I fit to run to eh
[Chorus]
See, all of this hustle wey we dey
I dey pray, make e pay
All of this hustle wey we dey
I dey pray, make e pay
[Refrain]
I am singing
Hallelujah
I am thanking
I dey thank my God
For where
For where I dey today
We go see better days
Oh, I am singing
Hallelujah
I am thanking
I dey thank my God
For where
For where I dey today
We go see better days
[Outro]
My story, e be like torture
My future, I need the control
Baba God, show me your logo eh
Baba God, Baba God, Baba God, Baba God eh
Nitori pe
Wọn pe mi ni ọmọ ologo
My shoe shine, my face e no show
Na only you I fit to run to eh
Written by: Emmanuel Udogadi Chukwuka, Taiwo David Olowu
instagramSharePathic_arrow_out