Credits
PERFORMING ARTISTS
Nasboi
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Lawal Michael Nasiru Bolaji
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Killertunes
Producer
Lyrics
Aboi
Heba, heba, ye (Shabalistical)
Tell me, is the love you dey find or you come for my money oh-oh-oh? (I come for your money oh)
Tell me, is it love you dey find or you come for the body goals oh no (I come for your money oh)
No be so oh, oh no be so
Oh no be so oh, oh no be so
Oh no be so oh, oh no be so oh
Girl, I get headache oya gimme panadol
Anytime you no dey, baby girl I dey dull
Give me good loving, no be meeny, mani, moe
Girl, you know say na only you wey I dey adore
If I wan build family, girl na you be my roof (na you be my roof)
If dem wan shoot catapult, I be bulletproof
Oh fuck you, shebi na me wey you keep for queue?
Ignore chat, because no me wey dey top your chart
Olololololo
Tell me, is the love you dey find or you come for my money? oh-oh-oh (I come for your money o)
Tell me, is it love you dey find or you come for the body goals? oh no (I come for your money o)
No be so oh, oh no be so
Oh no be so oh, oh no be so
Oh no be so oh, oh no be so oh
Testimony for your pulpit
Give me love, you give me bullshit
Onatomo talk ice cream
Sleep without you girl, na bad dream
Fine, fine girl no dey do shakara
Whine for me, baby jọwọ do Shakira
Fine, fine girl no dey do yanga
Whine for me babe, it's my banga
Very fine girl from Rwanda (Aboi)
Very fine girl from Cameroon, Douala
Tell me, is it love you dey find or you come for my money? oh-oh-oh (I come for your money oh)
Tell me, is it love you dey find or you come for the body goals? oh no (I come for your money oh)
No be so oh, oh no be so
Oh no be so oh, oh no be so
Oh no be so oh, oh no be so oh
Shabalistical, ọmọ yẹn wá classical
Writer(s): Daniel Otaniyen Uwa, Musa Lawal
Lyrics powered by www.musixmatch.com