Music Video

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
TeeFamous
TeeFamous
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Oluwatobi Abraham
Oluwatobi Abraham
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Daramola SB Oluwole
Daramola SB Oluwole
Producer

Lyrics

Intro:
Hello
Boss
FiDiGyals
TeeFamous FiDiGyalsDem
Oh na na na
Verse:
I’m in love
Even i know as e go end up
But I can’t lie that i’m in love
Omo i geti coconut head
I no dey fall in love first
But I can’t lie that i’m in love
She don dey confuse me
She want Prada on top Gucci
Nighty club on a Monday
Who tell her say i be Buruji yah
She likey the tall guys (Tall Guys)
Wey get muscle in abundant (Bundant)
Like to f**k twenty times
A day yah
Oh noo
Chorus:
Talk another one
Which one be say you want Pilot
For here no corner corner love
If you leave now, na one spanner loss
Talk another one
Which one be say you no dey share love
For here no corner corner love
If you leave now, na you get the lost
Verse 2:
I don comot my mind
Cos i know your love na long thing
It’s all good if you blame it on me
But I’m sorry, your feeling is not real
Oh nah
I know say e no easy
You put my heart on a replay
I come dey fund you like a prepaid
Emi ogba omo lile
Mo foh o
She don dey confuse me
She want Prada on top Gucci
Nighty club on a Monday
Who tell her say i be Buruji yah
She likey the tall guys (Tall Guys)
Wey get muscle in abundant (Bundant)
Like to f**k twenty times
A day yah
Oh noo
Chorus:
Talk another one
Which one be say you want Pilot
For here no corner corner love
If you leave now, na one spanner loss
Talk another one
Which one be say you no dey share love
For here no corner corner love
If you leave now, na you get the lost
Written by: Oluwatobi Abraham
instagramSharePathic_arrow_out