Top Songs By Quamina Mp
Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Quamina Mp
Vocals
Stonebwoy
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Quamina Mp
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Quamina Mp
Producer
Lyrics
[Verse 1]
Fine girl with fine body
She say na me she dey want ooo
See girl'em too dangerous huh
Cos everybody ina me yard
Everybody too dey want ooo
Girl, too infectious
Aye, anybody wey go setti eyes on am
Either you go fall or something go do you oo
[PreChorus]
This girl she dey do like medusa ooo
And I no know weytin I wan do ooo
[Chorus]
See I want to love you
See lemme love you
You too dangerous
You too dangerous
I wan love you
See me I wan love you
You too dangerous
You too dangerous
[Verse 2]
Whether ebe happiness or sorrow
I wanna follow you go tomorrow
Don't put me girl for tokuro o
Tokuro abɔdwesɛ
My love for you no be shallow
Hurry up make we go see shayo
Just give me the bill me I go borrow for you
I hear say you be dangerous, danger girl
Cos your your backa edey whine well well
Ebe en them dey see, ebe en be the key
You dey use to dey take them man dem well
Woman you give me overload you make my mind dey explode
You make me rrrr, you take me out of control
The thing wey you dey do me for my body girl you don't have a clue
[Chorus]
See I want to love you
See lemme love you
You too dangerous
You too dangerous
I wan love you
See me I wan love you
You too dangerous
You too dangerous
[PreChorus]
This girl she dey do like medusa ooo
And I no know weytin I wan do ooo
[Chorus]
See I want to love you
See lemme love you
You too dangerous
You too dangerous
I wan love you
See me I wan love you
You too dangerous
You too dangerous
Written by: Quamina Mp