Music Video

Kiddie Cash- Mami Water ft Kwesi Arthur & BPM Boss. (A Reaction)
Watch Kiddie Cash- Mami Water ft Kwesi Arthur & BPM Boss. (A Reaction) on YouTube

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
kiddiecash
kiddiecash
Actor
COMPOSITION & LYRICS
Emmanuel Danso Arthur
Emmanuel Danso Arthur
Composer
Patrick lomotey
Patrick lomotey
Composer
Ahwi Paa Joe Quaicoe
Ahwi Paa Joe Quaicoe
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Vikwynbeat
Vikwynbeat
Co-Producer

Lyrics

Tiktok TikTok girl me I no be active for tiktok
Put your phone switch off
Nyame anoa I dey chew like biscoff
Pree them pree pree them pree
Them pree them pree
Can't touch tho that's on p
If you act right you go turn wifey
I dey mad
When she dey kotomoshi oh mi lord
Saa pɛpɛpɛpɛpɛpɛ ɔyɛ bad
Sɛ wayɛ aduro bia mu ma ne mallam
Inkɛɛ girl your matter go be my case oo
No dey tie informers
I go buy what you package
Come on teach me a lesson
Mami water quench my fire mentumi da
Let's swim in your water ahhh
Mami water quench my fire mentumi da
Let's swim in your water ahhh
Girl your body amazing come gimme some blessing you so sweet I know
No competition I know
Tell me how you brighter like sun
Show me what you got mama
Just whine no drama ohh ohh my baby oo
Fly you to Alabama give you all da gold I got
Post me your locaca so say baby I fit pullup der
Jag I Dey jag no b keke
Dix flex no Dey pon pin interest
Yea yea
Wer you Dey Dey
Mami water quench my fire mentumi da
Let's swim in your water
Okay
I know that you fine
You fine My jay la ah
Jay la ahh
If you only dance
To my tune
I will give you my paper ahh
paper paper
Oya masherita
Mamacita
You Dey light me up
Oya na pass me the ka ku
No be backwoods
All my guys now
Ready for the gbedu
Mami water Quench my fire Mentumi da
Let's swim in your water
Written by: Ahwi Paa Joe Quaicoe, Emmanuel Danso Arthur, Patrick lomotey
instagramSharePathic_arrow_out