Lyrics

[Verse 1]
Mmm hey ɔdɔ
Me and you know say you no get balls
But somethings dey you for call me and talk
You never know me too ah never know
Me sef ah deh like you a lot
Go straight to the point we no get time o
The love ah get for you e dey bost mind
Adeɛ wopɛ nso ɔyɛ ne ho te sɛ ɔnnpɛ o
Tell me something different ah no like what you dey talk
[Chorus]
Baby shut up ah say shut up and just kiss me
Shey you no know you no know you complete me
Baby shut up fe mano you dey f*ck up o ɔdɔ
You no know you no know you complete me
Baby shut up ah say shut up and just kiss me
Shey you no know you no know you complete me
Baby shut up fe mano you dey f*ck up o ɔdɔ
You no know you no know you complete me
[Refrain]
I cannot deny that I love you o
Ebei ebei maame ebokum o
Tell me something make I know
Ɔdɔ ka kyerɛ'm o sɛ ɛdɔ 'm o
[Verse 2]
Oh my darling o, I'm your zaddy o
If you like it or not me se me yɛ wo zaddy
Baby you should know, know me ne wo deɛ spiritual
I want be your only lover o makpami
[Verse 3]
Oh my my God oh my God
You for tell me from the start
How you dey look me like that
Ah dey see am from afar
Oh my my God oh my God
E dey chook me for my heart
How ah dey pursue you like this
You for dey pursue me like that
Oh my God
[Chorus]
Baby shut up ah say shut up and just kiss me
Shey you no know you no know you complete me
Baby shut up fe mano you dey f*ck up o ɔdɔ
You no know you no know you complete me
[Refrain]
I cannot deny that I love you o
Ebei ebei maame ebokum o
Tell me something make I know
Ɔdɔ ka kyerɛ'm o sɛ ɛdɔ 'm o
[Refrain]
I cannot deny that I love you o
Ebei ebei maame ebokum o
Tell me something make I know
Ɔdɔ ka kyerɛ'm o sɛ ɛdɔ 'm o
Written by: Emmanuel Kwamina Amonoo, Joel Ofori Bonsu
instagramSharePathic_arrow_out