Lyrics

[Verse 1]
Baby, let be the reason why you love someone soo much
Baby, let be the reason why you feel tempted to touch
I never seen anybody like you
Even in the night time baby I go dey for you
Beauty dey lie for your body
Your body, nobody
[Chorus]
Baby gimme vibe
Make I touch you tonight (Touch you tonight)
Baby gimme vibe (Baby gimme vibe)
Make I feel alright (Make I feel alright)
Baby gimme vibe (Baby gimme vibe)
I wanna touch you tonight (Touch you tonight)
Baby gimme vibe
Make feel alright
[Verse 2]
Ɔdɔ yɛwu, woho te sɛn?
Ɛnnɛ anadwo yi, wobedi dɛn?
Wɛgya wo purse? Forgetti doe
Everywhere e be me go take you go
Look I no dey joke, I no bi clown
Woyɛ sexy skin colour sound
Mede Medikal, sɛ wate me sound
Forgetti neat fufu, ye bedi pounds
Woyɛ me taste, woyɛ me type
I no dey exaggerate, e no bi hype
Me gye wodi, I dey believe
Di m'akyi fame sɛ Adam woyɛ me Eve
Wanna do few things for you
So you for relax, body sɛ Erica Badoo
It is a re-cash, tickle meho sɛ tattoo
Ɛnye sɛ I dey rush, firi sɛ wama maye sɛ cartoon
With a little touch wow
See your teeth, akɔ yɛse snow
Mempɛ asɛm make you never gimme blow
Gyama woyɛ traffic woama mayɛ slow
Wo body no yɛ question a nka me twa wo sɛ toll
Woyɛ Shaggy everything is bombastic
Gye me di firi sɛ mo kuta bamboo stick
No plastic, lastic, fantastic
Two heart girl, nobody can touch this
[Chorus]
Baby gimme vibe
Make I touch you tonight (Touch you tonight)
Baby gimme vibe (Baby gimme vibe)
Make I feel alright (Make I feel alright)
Baby gimme vibe (Baby gimme vibe)
I wanna touch you tonight (Touch you tonight)
Baby gimme vibe
Make feel alright
[Verse 3]
If your body bi festival, I go celebrate
If your body na featuring, I go collabrate
If your body bi left over baby I go microwave
If your body be letter writing, baby only me go fi puntuate
[Verse 4]
Baby, let be the reason why you love someone soo much
Baby, let be the reason why you feel tempted to touch
I never seen anybody like you
Even in the night time baby I go dey for you
Beauty dey lie for your body
Your body, nobody
[Verse 5]
When I smell your colum, you dey gimme invitation
Girl inna your eyes communication
Sexy momy full of attraction
Di way you do gat ma attention
And give me better better no bi kanzo
Dey for me like Ajiaa and Zongo
I go dey pamper you for ma condo
I getti money make we empty de konto
She say we go make good love tonight
My sexy baby oo
She say she go give love give me baby oh aa
[Chorus]
Baby gimme vibe
Make I touch you tonight (Touch you tonight)
Baby gimme vibe (Baby gimme vibe)
Make I feel alright (Make I feel alright)
Baby gimme vibe (Baby gimme vibe)
I wanna touch you tonight (Touch you tonight)
Baby gimme vibe
Make feel alright
instagramSharePathic_arrow_out