Lyrics

Oh oh yeah o
I've Been Dreaming Of The Time Wey I Go Shine so
Me I Carry On
Koni Sumi Ko Le Remi
Ase Lo Ma n Give Up
If Dem Dey Like Make Dem Dey Hate Me
All i wanty Na Muller
And I Takey My Spark And Puff
Go Straight To Babylon
Owo Bantia Ti o Ki Ngbolude
Now I’m Chilling With My Better Days
Anything Want My Baby Buy
E Sa Tiribi Ta Ba De
24/7 On The Road
I Know God Dey For Me, I’m Not Alone
And I’m Living my best my life
Buga won o Buga
Living life lavida
No room for Fugal
Gbomo meji mi o de mind
Buga won o Buga
Living life lavida
No room for Fugal
Make nobody stress my life
Make nobody stress me
Life na yolo
Broda no go judge me
Nobody holy o
Fighting my demons
On a low low
Make i no loose guard
No loose guard
Make i no go broke
I don’t mind, I don’t care
If no be money matter no near
Expensive shit la awa nje
Your understanding girlfriend dey here
I don wise, i don learn
And my Account gats dey loaded sugbo
Pull up in my beamer
Dem no fit kill my ginger
Every man na sinner
Owo Bantia Ti o Ki Ngbolude
Now I’m Chilling With My Better Days
Anything Want My Baby Buy
E Sa Tiribi Ta Ba De
24/7 On The Road
I Know God Dey For Me, I’m Not Alone
And I’m Living my best my life
Buga won o Buga
Living life lavida
No room for Fugal
Gbomo meji mi o de mind
Buga won o Buga
Living life lavida
No room for Fugal
Make nobody stress my life
Written by: Akinbiyi Ahmed Abiola, Oluwatobiloba Abraham
instagramSharePathic_arrow_out