Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
DM
DM
Performer
COMPOSITION & LYRICS
David Mychael Chigozirim
David Mychael Chigozirim
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
David Mychael Chigozirim
David Mychael Chigozirim
Producer
Emmanuel ‘’Brother’’ Agbo
Producer

Lyrics

I don jogodo jogodo jogodo
I don jogodo
You don't know what you've done to me
I get butterflies in my belly
My iwo ni kan believe
(see what you've done to me oh baby)
When i say you're the one for me
No be joke
Physically your body na overload
Spiritually you put me for control
I over dose
Cause me i don jogodo
I don craze for you
I don polongo
I fly fence for you
Me I don jogodo
Don jogodo jogodo jogodo
Me i don jogodo
I run race for you
I don polongo
I file case for you
Me i don jogodo
Don jogodo jogodo jogodo
Omawunmi
Me I love the way you put it down on me
I can't let you go
I no fit leave
Even when they show me gun i no go gree
Wetin you give me so
Me i dunno ah
Me i no go play you like a papilo ah
If you leave me
I fit get apollo ah
Apollo ah
Cause I no get any other
Other bae
Na you only wey dey for my page
I forget Shola, Bolanle
Na only you dey
Only you wey
Wey i fit to follow to your place
Send nobody no look uche face
This your body fit to make a man craze oh
And I fit to die for your waist
Cause me i don jogodo
I don craze for you
I don polongo
I fly fence for you
Me I don jogodo
Don jogodo jogodo jogodo
Me i don jogodo
I run race for you
I don polongo
I file case for you
Me i don jogodo
Don jogodo jogodo jogodo
Girl I need you by my side eh
Your body cause migraine
I don craze for you
I fly fence
Oh na na
Oh na na
I run race for you
I file case
Ye na na na na
(no be lie)
(billion hub)
Written by: David Mychael Chigozirim
instagramSharePathic_arrow_out