Featured In
Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Runda
Performer
Fiokee
Guitar
COMPOSITION & LYRICS
Olorunda Oluwapelumi
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Krizbeatz
Producer
SWAPS
Engineer
Lyrics
[Intro]
Ahhn ah
Rundy baby
Ahn ahn
[Verse 1]
Mi affi look to the sky and say that
Pray make all the blessings come my way
Wọn le mu mi, mo sare round the gate
Fọna han mi Baba say no delay
Carry my matter for your head (Ah)
Make all my foes wan craze
Counting on the stars aje
Rundy go disturb aje
Ahh ah ah
Cos I be
[PreChorus]
Child of God!
Seeking for your child support
As I dey pray, I go carry my cross
Say this life na turn by turn
Child of God!
Seeking for your child support
As I dey pray, I go carry my cross
For this life na turn by turn
[Chorus]
All the blessings put am for my body
Aston Martin
Richard Millie
Wire daddy
Wire mummy
For my body oh ah
GC baby put am for their body
Like tsunami
Lionel Messi
Pa wọn tan
Ṣẹ wọn lẹyin
Fun wọn tan
[Verse 2]
Unto the next one
Put your hands in the air if you want some more, ah
Ọmọ ologo jẹ k'ọn mọ, ah
Gbẹdu wey dey carry dem fo
And if you reason the reason wey fit to put man in feelings
Wey fit to put man in feelings gan-an gan-an
Mọ pe ko dẹ si nnkan nnkan
Ẹni n fabo, lo ma need kannkan
Ah ah yah
[PreChorus]
Child of God!
Seeking for your child support
As I dey pray, I go carry my cross
Say this life na turn by turn
Child of God!
Seeking for your child support
As I dey pray, I go carry my cross
For this life na turn by turn
[Chorus]
All the blessings put am for my body
Aston Martin
Richard Millie
Wire daddy
Wire mummy
For my body oh ah
GC baby put am for their body
Like tsunami
Lionel Messi
Pa wọn tan
Ṣẹ wọn lẹyin
Fun wọn tan
[Outro]
Put am for my body
Like tsunami
Lionel Messi
Pa wọn tan
Ṣẹ wọn lẹyin
Fun wọn tan
Rundy baby
Ahhhh
Yahhh, hmm
Written by: Olorunda Oluwapelumi