Featured In
Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Runda
Lead Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Olorunda Oluwapelumi
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Spellz
Producer
Lyrics
[Verse 1]
One time for my goons (Goons!)
One time for my shawties wey dey rep me for my hood
Dem be singing to my tunes
Superstar ṣo gbe mi debẹ, put you for my cruise
Diamonds on your neck baby
Ṣo ma la mi wọ 2:00?
[Verse 2]
Look me in the eye
I wan make you know
See my gbẹdu dey craze
Ọmọ dudu, ọmọ pupa carry go
Germany to Jalingo
Na my gbẹdu all of dem want dey jo si
I roll one for the road
Fine kele say she wan kolo
[Chorus]
Faaji like tomorrow no dey
Smell my aroma roma
Ibadi ẹ ni ma runmọ
No too dey focus on rumour
Talk 1, talk 2 I comport
Make I smell your aroma roma
Ibadi yẹn ni ma roma
Ibadi yẹn ni ma runmọ
[Verse 3]
She say look into my eyes, what do you see?
I see love and affection baby, no be gimmick
I say look into my bank, what do you see?
She see plenty money for aza
I go carry bukata, ye ye
I say comment tu t’apelle
She say j’mapelle
J’mappelle j’mapelle fine girl
I say comment tu t’apelle
She say j’mapelle
J’mappelle j’mapelle fine girl
[Chorus]
Faaji like tomorrow no dey
Smell my aroma roma
Ibadi ẹ ni ma runmọ
No too dey focus on rumour
Talk 1, talk 2 I comport
Make I smell your aroma roma
Ibadi yẹn ni ma roma
Ibadi yẹn ni ma runmọ
[Verse 4]
Saving all your snap streaks
Baby dakun jẹ ki n jẹ pọnmọ yii
From the club eye don dey messy
In my Bentley, Daniel Benson
Au revoir, mo ti sa mọ lọwọ
Kele high but she wan shak more
All of the life wey I offer gan-an
Pop the shampoo, no go abandon you
[Chorus]
Faaji like tomorrow no dey
Smell my aroma roma
Ibadi ẹ ni ma runmọ
No too dey focus on rumour
Talk 1, talk 2 I comport
Make I smell your aroma roma
Ibadi yẹn ni ma roma
Ibadi yẹn ni ma runmọ
[Outro]
Faaji like tomorrow no dey
F'adi ẹ roma roma
Ibadi ẹ ni ma runmọ
Focus on you, not on rumors
Pẹnkẹlẹ mi Ajọkẹ
Wa jẹ n runmọ Ajọkẹ
Ibadi yẹn ni ma roma
Baby no do me I don't know
Written by: Olorunda Oluwapelumi