Top Songs By GTapzy
Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
GTapzy
Rap
COMPOSITION & LYRICS
Ibrahim Tapposhak Gideon
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Mjay beats
Producer
Mstixx Solid
Mastering Engineer
Lyrics
Chants….
Lyrical Gotitar huuuuhhh!
GTapzy…
ASound….
Limwa…
Enter place them go ni men
Give them class make them see learn
Gyem Ngas wey no dey feel tense
We Dey shrine we dey see them
We Dey para since lok lok with my brother we don tey
We Dey feed on finesse
You no fit see us look less
Me and tapzy we be first
Molfina we be the best
Time
You no fit buy time
Why
I no Dey waste time
Time
You no fit buy time
Time
No Dey waste time
When we comot dem see men
We Dey ball like osimehn
When we turn up for event
We Dey show them achievements
Chants…
Lyrical gotitar ki ASound chini wu fot mwa nyet ah
We step in the boot to be giving them fire ba godah mwa fot mum nyet ah
Na Limwa tah tupac ki biggy ki tum ki ji ni ba ki kas mun nyet ah
Ah dang ngan lita gofina ASound pull up again mu gam bicheka
Follow my instagram and TikTok I’ll see you later
I no Dey gbadu all these cheap talks am rich forever
Na me be the king with a venom
But the way am attacking depend on
So you better be careful the way you deserve it I won’t hesitate i’mma lay on
Haaahhh!
Lacha mat godigo dang nung ka bang
Chin kiding kiding ko lok mwa ni bidir mwa yit ka bang
Steady hook ups ko long ba dap mbileh ba yit kabang
Bewok mpotampi dang pi ki rap ba ki dar nlu kabang
Fly fly colors, say na we be the right right ballers
We be up and away and we dripping so harder we looking so badder you can’t do me neither my broo
Fly fly colors, say na we be the right right ballers
We be up and away and we dripping so harder we looking so badder you can’t do me neither my broo
Chants…
Written by: Ibrahim Tapposhak Gideon