Top Songs By Jigi Boy
Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Jigi Boy
Background Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Japheth Enoch
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Victory sounds
Producer
Lyrics
Shey na person wey chop belle full
Dey fall in love
As I no get money fake emotions lost
I dey hustle for Jos
For my area dem love my song
Oh my mama she Dey for me
She Dey pray and fast
Oh I wonder
How e go be
I Dey pray everyday
Papa God make e sure for me
Oh I wonder
How e go be
I Dey pray everyday
Papa God make e sure for me
Munkele munkele go jeje
Go jeje
Munkele munkele go jeje
Go jeje
Munkele munkele go jeje
Go jeje
Munkele munkele go jeje
Go jeje
Make dem no carry my matter go Vdm
I Dey pray everyday with my gees
Make we Dey alright
Fighting for love and peace
I know my right
Oh my mama she Dey for me
She Dey pray and fast
Oh I wonder
How e go be
I Dey pray everyday
Papa God make e sure for me
Oh I wonder
How e go be
I Dey pray everyday
Papa God make e sure for me
Munkele munkele go jeje
Go jeje
Munkele munkele go jeje
Go jeje
Munkele munkele go jeje
Go jeje
Munkele munkele go jeje
Go jeje
Munkele munkele go jeje
Go jeje
Munkele munkele go jeje
Go jeje
Munkele munkele go jeje
Go jeje
Munkele munkele go jeje
Go jeje
Written by: Japheth Enoch