Music Video

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Tamunotonye Charles Lolomari
Tamunotonye Charles Lolomari
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Tamunotonye Charles Lolomari
Tamunotonye Charles Lolomari
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Drexbeats
Drexbeats
Producer

Lyrics

The beauty of a woman is not in the artificial lightening of her skin
Nor in wigs that hide her natural hair
It is in her dignity, her confidence and her knowledge
That she is the equal of any person in the world
Can I be your superman
Baby tell me what's the plan
Winter or harmattan
She need a man wey go hold am down
Say she never ever found the love wey dey "Yori Yori"
All of the man that she met they be corny corny
I got my eyes on you
Say wetin man go do
Olomi jo ma juru
Say igi ge gbu madu
I got my eyes on you
Say wetin man go do
Olomi jo ma juru
Say igi ge gbu madu
You be my woman
Woman, woman, woman o
My type of woman
Woman, woman, woman o
African Woman
Woman, woman, woman o
She be my woman
Woman, woman, woman o
Baby when we gon connect
Beautiful Onome
You know say me I no dey hear
Your type of woman dem no full for here
Take off ya wig me one see that all back
Where your craze stop na where my own start
African waist from Carribean soil
"Rub A Dub" style me wan give you nonstop
I got my eyes on you
Say wetin man go do
Olomi jo ma juru
Say igi ge gbu madu
I got my eyes on you
Say wetin man go do
Olomi jo ma juru
Say igi ge gbu madu
You be my woman
Woman, woman, woman o
My type of woman
Woman, woman, woman o
African Woman
Woman, woman, woman o
She be my woman
Woman, woman, woman o
Written by: Tamunotonye Charles Lolomari
instagramSharePathic_arrow_out