Lyrics

Mommy I was sleeping on the road Just because i wan go for shows Me I no be one man mopol All of the man dem dey know me If you don't know my story You better chill, no Dey follow Dey casting my stones Men I've been on the road What you don't get wasn't meant for you So anything wey me I do is with decorum So jejely jejely me I Dey make my moves And if I Dey near you I fit start to make my moves On you and you Omo man must to survive No dey talk things wey no concern If you call me I'll decline, I'll decline Jowagbayi, I know say you Dey online Me I no carry you for mind If you call me I'll decline I used to look for reasons If that thing don't give me peace I'm leaving Everything I got is what I'm needing I Dey Focus on myself Stacking up my money yeah What you don't get wasn't meant for you Anything wey I do is with decorum Jejely me I Dey make my moves (What to do men) Trust me it's all gon be ok No man fit feel your pain Get some days I Dey vex Still Gatz pretend that I'm feeling ok No one can replace me No one fit help me to run my race So don't follow me Make sure your follow your GOD Front of the rest man, me no Dey waste time I am in a haste man, your a waste man Who Jah bless no man a fit take shine So if I fuu with you, fuu with me you'll feel me love Omo e sure for us What you don't get wasn't meant for you So anything wey me I do is with decorum So jejely jejely me I Dey make my moves And if I Dey near you I fit start to make my moves On you and you Omo man must to survive No dey talk things wey no concern If you call me I'll decline, I'll decline Jowagbayi, I know say you Dey online Me I no carry you for mind If you call me I'll decline
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out