Credits
PERFORMING ARTISTS
Tamunotonye Charles Lolomari
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Tamunotonye Charles Lolomari
Songwriter
Kabir Achimugu
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Tmaro
Producer
Drexbeats
Producer
Lyrics
(Yeaah, tatananaa T.M.A.R.O yeah)
I've been fighting ama solider
Tell my demons make them go back
Me not ever tell them "Tion Sir"
All my life i've been a soldier, ama soldier
I got the people wey ride for me, we going up there
Shoutout the ones way no dey for me, Kilo wa de
I don dey tay for the game, so me i get things wey dey on mind
Shoutout to ones wey no dey cause me na money wey i dey
Then no go fit to run my race Wo le tor ku la
Me I want to make more money, and get popular
Make all the people dey say my name, when dem talking charts
Running up sessions with Omah Lay, men i can do that
So many things wey we don do
No tell me say e don do
Know say man no de crumble
Pray make my water go bubble
Things wey we don do
No tell me say e don do
Know say man no de crumble
Pray make my water go bubble
I've been fighting ama solider
Tell my demons make them go back
Me not ever tell them "Tion Sir"
All my life i've been a soldier, ama soldier
Udara just get two seasons
I aint got time for your reasons
Mama always say be thankful
So me stay steady believing
I feel like the grind dey rewind
Happiness still inside
Why me no go take my cake
These **** don lost their minds
Then no go fit to run my race Wo le tor ku la
Me I want to make more money, and get popular
Make all the people dey say my name, when dem talking charts
Running up sessions with Omah Lay, men i can do that
(Ahhhh, ehhhhhh, ohhhhh ehhhhh)
(Ahhhh, ehhhhhh, ohhhhh ehhhhh)
I've been fighting ama solider
Tell my demons make them go back
Me not ever tell them "Tion Sir"
All my life i've been a soldier, ama soldier
I've been fighting ama solider
Tell my demons make them go back
Me not ever tell them "Tion Sir"
All my life i've been a soldier, ama soldier
Written by: Kabir Achimugu, Tamunotonye Charles Lolomari