Top Songs By Millymay_pod
Credits
PERFORMING ARTISTS
Millymay_pod
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Prince .O. Macaulay-Smith
Lyrics
PRODUCTION & ENGINEERING
FUZZY
Producer
Lyrics
I dey OT grinding just to find my way
Why you won con put sand for my garri (throway)
You dey talk say you want make I win but you dey wish, I fail
Why the heart of men so wicked
Ogbeni wait, wait, wait
I no won go low, low, low, low, low
Open my bolololololo
They say many men try and many men fall
I no won dey for that category (eh eh)
No fit go tell pikin story (eh eh)
I like am and I fit afford, On God
Oooou, I dey pray for
Speed!
Leave my enemies for behind
I leave my enemies for behind
I leave my enemies for behind oh
Wings!
Baba gimme wings make I fly
Baba gimme wings make I fly
Baba gimme wings make I fly oh
Wait, wait, wait
I no won go low, low, low, low, low
Open my bolololololo
They say many men try and many men fall
I no won dey for that category (eh eh)
No fit go tell pikin story (eh eh)
I like am and I fit afford, On God
I no fit even count the pain, sweat, tears
Gave my real oh
Faced my fears, left them below
I no fit stop wetin go benefit my guy
I say if I guide
I go link my guy
And I don learn my lesson
Lesson learnt, it's unto the next thing
Na why I no put mouth wey no concern me oga
I dey my own they still dey find me
I dey pray for
Speed!
Leave my enemies for behind
I leave my enemies for behind
I leave my enemies for behind oh
Wings!
Baba gimme wings make I fly
Baba gimme wings make I fly
Baba gimme wings make I fly oh
Wait, wait, wait
I no won go low, low, low, low, low
Open my bolololololo
They say many men try and many men fall
I no won dey for that category
No fit go tell pikin story
I like am and I fit afford, On God
Oooou, I dey pray for
Written by: Prince .O. Macaulay-Smith