Top Songs By Millymay_pod
Credits
PERFORMING ARTISTS
Millymay_pod
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Prince .O. Macaulay-Smith
Lyrics
PRODUCTION & ENGINEERING
BlueSzn
Producer
Lyrics
I no get time to dey F around I'm unto bigger things
I just want make money dey steady full inside my jeans
Hustle till I con dey make the mullar inside my sleep
Very expensive when I speak, all this diamonds on my teeth
If you no stand well well say dem go push you (push you)
If I give you distance no means say me I don dey diss you (diss you)
I just won steady hustle make money, make my life simpler than this
Cos poverty go make people start to post you
Thank God I no be local (local)
Gone are the day wey I be broke man (broke man)
I dey pray make Oluwa broadcast my songs (my songs)
So all of the offers can come (can come)
Cos I believe in Jehovah (yeh)
Shimmy shimmy ye inna the rover (yeh)
Water on my wrist, refrigerate am (yeh)
The Devil try come, Oluwa kick am (yeh ooouu)
I no get time to dey F around I'm unto bigger things (no, no, no)
I just want make money dey steady full inside my jeans
Hustle till I con dey make the mullar inside my sleep
Very expensive when I speak, all this diamonds on my teeth
If you no stand well well say dem go push you (push you)
If I give you distance no means say me I don dey diss you (diss you)
I just won steady hustle make money, make my life simpler than this
Cos poverty go make people start to post you
(Hey uh)
See I've been down below
My homie ive been down, down there before
Na only God dey show me where to go
I don't want to go wild yeah
I say na back to sender
To the ones wey wish make I end up poor
All the weapons wey dem dey form no fit stand my grace
Now dem dey see me for their tele V
Remember before you no dey buzz me
Now you dey ask me how is it gonna be
Ain't got time for no negative energy cos
It's over
Highs and lows but we sober
Olomoge won ni koba (ye)
I know I be superstar but I no raise shoulder, shoo
I no get time to dey F around I'm unto bigger things
I just want make money dey steady full inside my jeans
Hustle till I con dey make the mullar inside my sleep
Very expensive when I speak, all this diamonds on my teeth
If you no stand well well say dem go push you (push you)
If I give you distance no means say me I don dey diss you (diss you)
I just won steady hustle make money, make my life simpler than this
Cos poverty go make people start to post you
Thank God I no be local (local)
Gone are the day wey I be broke man (broke man)
I dey pray make Oluwa broadcast my songs (my songs)
So all of the offers can come (ye can come)
Cos I believe in Jehovah (yeh)
Shimmy shimmy ye inna the rover (yeh)
Water on my wrist, refrigerate am (yeh)
The Devil try come, Oluwa kick am (yeh ooouu)
Written by: Prince .O. Macaulay-Smith