Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
SESS
SESS
Performer
Oluwasesan Salami
Oluwasesan Salami
Programming
Prince Osadebame Macaulay-Smith
Prince Osadebame Macaulay-Smith
Lead Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Millymay_pod
Millymay_pod
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Oluwasesan Salami
Oluwasesan Salami
Producer

Lyrics

( like Tony Elumelu )
( Tony Elumelu )
(Heeeiiiiiiiiii)
No even know which one I want
( mogbe )
So I go rather take all
( Oshey )
We no dey dull from where I'm from
Cos you know what I'm on
If e no clear make you no call me okay
Like Tony Elumelu ( Melu me )
Money elu ( elu elu eh )
Dem been call me ewu ( ewu , ewu eh )
All of them ewu eh
If you notice (ye)
Me I no dey follow anybody Soro
Me I no dey. Take advise wey go jogor
Grind till the money come in bundle (bundle)
Money coming bundle (bundle)
Money calling
I no get time for kurukere waka if no be the money calling
Like Tony Elumelu ( Melu me )
Money elu ( elu elu eh )
Dem been call me ewu ( ewu , ewu eh )
All of them ewu eh
Yeh , yeh
Give it to me
A long time coming wey my eye don dey dirty
Ain't got time for no baby company (chu chu)
How person go dey play for this kind economy
(Go away)
The only thing I won dey hear na bay
(The only thing I won dey hear na)
Send aza my guy , I want make we quickly do business
sharp, sharp, sharp
As long as say I dey e go
Tap , tap , tap
Fire down heavily
Bang, bang , bang
As long as you dey pay me (instanta)
Rest assured say with me nothing baje oh
Dey steady upgrade my level
Show me the place you dey all find the money
I go dey there by seven
No even know which one I want - mogbe
So I go rather take all -Oshey
We no dey dull from where I'm from
Cos you know what I'm on
If e no clear make you no call me okay
 
Like Tony Elumelu ( Melu me )
Money elu ( elu elu eh )
Dem been call me ewu ( ewu , ewu eh )
All of them .
Like Tony Elumelu ( Melu me )
Money elu ( elu elu eh )
Dem been call me ewu ( ewu , ewu eh )
All of them ewu eh
Like Tony Elumelu ( Melu me )
Money elu ( elu elu eh )
Dem been call me ewu ( ewu , ewu eh )
All of them ewu eh
Written by: Millymay_pod
instagramSharePathic_arrow_out