Top Songs By Millymay_pod
Credits
PERFORMING ARTISTS
Millymay_pod
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Prince .O. Macaulay-Smith
Lyrics
PRODUCTION & ENGINEERING
BlueSzn
Producer
Lyrics
She say I leave her, leave her wanting more
Wanting more of my gbola
She say she want my touching oh, touching oh All over
Over, it's over, over
Game over, it's over
Every night she want to come sleep over, sleep over
Hmmmm hmmmm
Hmmm call me for after 2 (eh)
Every time she want to do oouuuu
Make her dey mezebuu
Cos e dey sweet am for inside, Faster (ele)
One touch (pere)
Only thing wey fit make all her training sare
Say I dey touch am for places she like
Na why she get the stamina to do it all night
She say I leave her, leave her wanting more
Wanting more of my gbola
She say she want my touching oh, touching oh all over
Over, it's over, over
Game over, it's over
Every night she want to come sleep over, sleep over
Hmmmm hmmmm
Likkle alcohol in her system
Sharply she set the position
She in the mood to get loose for the weekend
And she sabi bend (she no dey)
She no dey waste time when I want to log in
The way I rock her body do her strong thing
Cos I know the way that she like it
She say I leave her, leave her wanting more
Wanting more of my gbola
She say she want my touching oh, touching oh all over
Over, it's over, over
Game over, it's over
Every night she want to come sleep over, sleep over
Hmmmm hmmmm
Written by: Prince .O. Macaulay-Smith