Top Songs By Mosa Temple
Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Mosa Temple
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Enetule Temple Anu
Songwriter
Lyrics
[Verse 1]
Mo de, mo de, mo de, mo de, o
Mo tun tun gbe tuntun yẹn de o
I no dey hear wetin dem say
Cause if no be money we no fit relate
Ki lo wa de, ki lo wa de o?
Owo wọle ka lọ jaye o
88, gbe mi trabaye
Along side with my guys
Na me be their father, na be their king
If no be money matter no dey call me
Them try to put me down but them no fit
Over sabi **** way I no see
I came with my gun galagin, galagin
Them wan put me for cellophane
Hmmmm, but them no reach
Hmmmm, but them no reach
[Chorus]
Gbẹdu, gbẹdu, gbẹdu, gbẹdu, gbẹdu, gbẹdu, gbẹdu, gbẹdu, gbẹdu, gbẹdu, gbẹdu, (Jo were)
Why you go come Temple party dey look like mumu, mumu, mumu?
Gbẹdu, gbẹdu, gbẹdu, gbẹdu, gbẹdu, gbẹdu, gbẹdu, gbẹdu, gbẹdu, gbẹdu, gbẹdu
Why you go come Temple party dey look like mumu, mumu, mumu?
[Verse 2]
Feel so cool ṣe you feel me
Lifestyle like Dino
Billion dollars on a low low
**** tell me who else is gon know
Thousand, million, billion, trillion
Na the only thing way go fit to turn me on
Make you sexy like mega thee stallion
I go still leave you carry the money run
[Chorus]
Gbẹdu, gbẹdu, gbẹdu, gbẹdu, gbẹdu, gbẹdu, gbẹdu, gbẹdu, gbẹdu, gbẹdu, gbẹdu, (Jo were)
Why you go come Temple party dey look like mumu, mumu, mumu?
Gbẹdu, gbẹdu, gbẹdu, gbẹdu, gbẹdu, gbẹdu, gbẹdu, gbẹdu, gbẹdu, gbẹdu, gbẹdu
Why you go come Temple party dey look like mumu, mumu, mumu?
Written by: Enetule Temple Anu