Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
GYC
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Fortune Kingsley Ukeme
Lyrics
PRODUCTION & ENGINEERING
YoungSmith
Producer
Fortune Kingsley Ukeme
Producer
Lyrics
Shayo
Bullion
Gimme dat YoungSmith
Wetin my eye don see all because of shayo
If to say dem tell me since
I for don born again
But now it’s too late too late
Cause me no fit go back to yesterday
When I de form show stopper
I do spray in dollars ajeh
Unu see me now..
I don turn mathematician
I don buzz family and friends
I don call bullion tire
Why?
Cause i don je gbese
I don sell house
Dem seize my kele
I no fit shout
Dem take my motor
De matter don south
All because of shayo (Shayo oo)
I don je gbese
I don sell house
Dem take my motor
I no fit shout
Dem seize my kele
De matter don south
All because of shayo (all because of shayo ouu oh)
Ahh iyahh.. da da da da daa iyahh
Had i know had i know
Na late comer
Ahh iyahh.. da da da da daa iyahh
Had i know had i know
Na late comer
Ye yea ah ahh
Na how e happen I de explain..
E do like magic e na my brain
I been just dey for tap class with fine babes
we de mix Azul with champagne
Na since 12 wey we don chill
na small time waiter bring bill
Wetin i see omo na film trick
Ahh omo wetin be this na
i don je gbese
I don sell house
Dem seize my kele
I no fit shout
Dem take my motor
De matter don south
All because of shayo
I don je gbese
I don sell house
Dem take my motor
I no fit shout
Dem seize my kele
De matter go south
All because of shayo
Ahh iyahh.. da da da da daa iyahh
Had i know had i know
Na late comer
Ahh iyahh.. da da da da daa iyahh
Had i know had i know
Na late comer
Wetin my eye don see all because of shayo
If to say dem tell me since
I for don born again
But now it’s too late too late
Cause me no fit go back to yesterday
When I de form show stopper
I do spray in dollars ajeh
Written by
Fortune Kingsley Ukeme (GyC)
Written by: Fortune Kingsley, Fortune Kingsley Ukeme