Top Songs By AthenaDME
Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
AthenaDME
Vocals
Slimcase
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Ada Nkechi Isama
Songwriter
Adewole Emmanuel Tobi
Songwriter
Oluwafemi Oladapo
Songwriter
Lyrics
Ashanka!
Life is too short to dey worry
Afi bi bumpshot Ayra star
Eeeeeiiii
Easy o! Eyan Wizzy o
Ori mi ntono tono
Getting money like Osimeh victor
Balling on them no remorse
Got a bad bitch feeling insecure (insecure)
NTo no no
He say my body dey appealing gan
(Pealing gan)
Omo lomo
Wetin concern me
Ki lo kan mi with economy
Oh ah eh
Gbe ge de gbe ge de
Gyrate
No know why dem dey come my place
Maybe cuz i geti palle
(Geti palliative)
Ah eh
Mi o fe ma gbo paye le
Twist and whine omoge gyrate
(ge gyrate)
Baby girl lifestyle la wa nshey
Heyyyy stand at ease
Shey you wan dey whine my steeze
Na men we go call we nor go call police
A big roll up
Farouk to big wiz
Heyyyy stand at ease
Shey you wan dey whine my steeze
Na men we go call we nor go call police
A big roll up
Farouk to big wiz
Live life like a goddess
I no get time for no violence
But if you bring am bring am close to me
I no go dull am
Shut down any silly contention
You know say e dey rush
I’m feeling it all (in abundance)
Motija motilo
You know the blessing blessing
E yapa for my compound
Oh ah eh
Gbe ge de gbe ge de
Gyrate
No know why dem dey come my place
Maybe cuz i geti palle
(Geti palliative)
Ah eh
Mi o fe ma gbo paye le
Twist and whine omoge gyrate
(ge gyrate)
Baby girl lifestyle la wa nshey
Heyyyy stand at ease
Shey you wan dey whine my steeze
Na men we go call we nor go call police
A big roll up
Farouk to big wiz
Heyyyy stand at ease
Shey you wan dey whine my steeze
Na men we go call we nor go call police
A big roll up
Farouk to big wiz
Baby girl lifestyle la wa nshey
Mr Bar Man!
Ice! more more ice
Erukuwole more men (babygirl lifestyle la wa nshey)
Big Ballers Osimeh
Fresh girls big Nancy Isimeh
Written by: Ada Nkechi Isama, Adewole Emmanuel Tobi, Oluwafemi Oladapo