Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Yarden
Lead Guitar
taves
Lead Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Toluwani Ayomide Aluko
Composer
blessed jordan okereke
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Wondah
Producer
Lyrics
[Intro]
Spiritual
[Verse 1]
If I ever leave you, make I kpai
But you no dey reason me and I don sabi why
[PreChorus]
I dey wait for your gate
I dey knock on your door
You be head of my state
I be your governor
Make you whine up your waist
No go slogo odo
No go use man dey play
I go change your color
[Chorus]
Ifeoma, Ifeoma, Ifeoma
Don’t you break my heart
Don't do be like that oh, baby
[Verse 2]
Say wetin you come here come do?
You no do normal, you con dey form say you gentle
Say you get morals
As you talk say muke muke muke mukelebe
Muke muke muke mukelebe
Muke muke muke mukelebe
Muke muke muke o
Na nonsense
[PreChorus]
I dey wait for your gate
I dey knock on your door
You be head of my state
I be your governor
Make you whine up your waist
No go slogo odo
No go use man dey play
I go change your color
[Chorus]
Ifeoma, Ifeoma, Ifeoma
Don’t you break my heart
Don't do be like that oh, baby
Ifeoma, Ifeoma, Ifeoma
Don’t you break my heart
Don't do be like that oh, baby
[Outro]
Muke muke muke mukelebe
Muke muke muke mukelebe
Muke muke muke mukelebe
Muke muke muke o
Na nonsense
Written by: Toluwani Ayomide Aluko, blessed jordan okereke