Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Yarden
Yarden
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
blessed jordan okereke
blessed jordan okereke
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
BlackDoe
BlackDoe
Producer

Lyrics

[Chorus]
Wetin dey your mind, I want to know
Anywhere wey you carry me go, I go follow
Girl, you making me high, Colorado
And I don't really mind if I overdose
[Verse 1]
This kind loving, e get as e be
This kind love o
I wan know why you no gree for me
Tell me, I wanna know
This kind loving, e get as e be
This kind love
Take my soul, I give you for free
[Chorus]
Wetin dey your mind, I want to know
Follow
Colorado
And I no really mind if I overdose
Written by: Alexis Berthe, blessed jordan okereke
instagramSharePathic_arrow_out