Lyrics
This life wey we dey get two faces Ada lebe
Wetin taiye do,kehinde fit try am make e peme
Some people dey suffer,some people dey ball like Bellingham
Ohun to bamilaramu,fit dey make your stomach do anyhow
Ade gun keke,ade kolu omo eleyin
Gbege
You no dey feed me,you be boss for your pocket
Dey play
Rock your original,make I Dey rock Aba-made
Ko le
I no go do pass my self,walahi,emi mi kogbe
Lubu lubu ta ni o loja to ba dale
Emi a lo
Kuku kuku shi dollar owo ego
Emi a na
Gugu gugu ci,designer toke tile
Emi a wo
Lubu Lubu ta ni o loja to ba dale
Emi a lo
Many wan go heaven,many dey fear,and many dey dese
Many dey pray for grace,but many dey dogbonsi,many we kein kein
Many dey seke,and many get chest
Many o ma ri showo,many get dress
Many ronu atunbotan,many care less
Many dey saye jeje and many reckless
Kini n je aso
Aso n Moro
You no fit loose guard
As Omo oro
Get your money up as omo owo
Ti sapa ba de
Awa shi ma Cho
Kini n je aso
Aso n Moro
You no fit loose guard
As Omo oro
Get your money up as omo owo
Ti sapa ba de
Awa shi ma Cho
Lubu lubu ta ni o loja to ba dale
Emi a lo
Kuku kuku shi dollar owo ego
Emi a na
Gugu gugu ci,designer toke tile
Emi a wo
Lubu Lubu ta ni o loja to ba dale
Emi a lo
Written by: Ayopelumi Olatunji, Samad Abiola Salaudeen