Similar Songs
Credits
COMPOSITION & LYRICS
Olanike olayemi mary
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
adeyemi fiyifoluwa samuel
Producer
Lyrics
Brother man think am o before you stab me for back
You are not a loser na money be wetin you lack
Money go come and money go go
Shawty go come and shawty go go
The gal wey you like olowo lon do
So fight for your life bro sapa must go
Oh my brother real life no Dey sweet oh real life na war
Face your problem carry your cross
On my knees pray make I no fall
My problem report am to God
Cos I can't see I am blind
If I succeed money you are mine
Me and peace we align
Am blessed cos enemy no Dey my caliber
They just want to know my formula
Bi wo she ripe unusual popular
And I'll be coming with force oh kemura
Enemy no Dey my caliber
They just want to know my formula
Bi wo she ripe unusual popular
And I'll be coming with force oh kemura
Yehhh
I cover myself with the blood of Jesus
Coner their steps make them no deceive us
Make e Dey your head say you go learn for lagos
Hustle lawan hustle my brother wake up
Try Dey love yourself as you love your neighbor
Make your efforts no go turn to labor
Bimo shen korin ni won kigbe opor
Hustle lawan hustle awon shere lo
Dem no Dey my caliber
They want to know my formula
Bi wo she ripe unusual popular
And I'll be coming with force oh kemura
Baba dem Dem no Dey my caliber
They want to know my formula
Bi wo she ripe unusual popular
And I'll be coming with force oh kemura
Oh my brother real life no Dey sweet oh real life na war
Face your problem carry your cross
On my knees pray make I no fall
My problem report am to God
Cos I can't see I am blind
If I succeed money you are mine
Me and peace we align
Am blessed cos enemy no Dey my caliber
They just want to know my formula
Bi wo she ripe unusual popular
And I'll be coming with force oh kemura
Enemy no Dey my caliber
They just want to know my formula
Bi wo she ripe unusual popular
And I'll be coming with force oh kemura
Lyrics powered by www.musixmatch.com