Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
KrizMoni
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Aghedo Felix sone
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Baby Beats
Producer
Lyrics
Sweet & Sour” Krizmoni & Zinoleesky
Krizmoni
When I enter na money showers
I no get muscle but I get power
Awon temi lako jo dawa
Koloshi kan malo koba wa
My music travelling no visa
Nawo nawo cos eko lawa
Call mulika make you call tawa
This life is sweet but e fit sour
Spending money dem dey frustrate
Toba ya won mafe gba update
I get money no be mistake
Tin ba nawo fun e
baby sho ma cooperate
Baby girl ur booty fire
And if u give me chop I no go tire
Give me something wey go take me higher
bom bom bom bom bom
Won le le le le won ba
Won baa
Won fara we we won da
Won daa
Kon ma gbe rere mi koja
Kojaa
No come dey whine me brother
Brother
Won le le le le won ba
Won baa
Won fara we we won da
Won daa
Kon ma gbe rere mi koja
Kojaa
No come dey whine me brother
Brother
Haaa Haaa
She no my money long
I just wan fuck I'm not in love
Shey you know my baby don't get me wrong
Nothing spoil aiye shi nlo
Ah, be like I'm in war
Beat on my chest be like king Kong
Many people wan know if I've been loved
Even though dem know say this thing long
So now you see me run
Don't be silly are you seeing gun
We all know aiye po gan
Kode kin se feni kan
When I enter na money showers
I no get muscle but I get power
Emi ati awon temi lako jo dawa
Koloshi kan malo koba wa
My music travelling no visa
Nawo nawo cos eko lawa
Call mulika make you call tawa
This life is sweet but e fit sour
Spending money dem dey frustrate
Toba ya won mafe gba update
I get money no be mistake
Tin ba nawo fun e
baby sho ma cooperate
Baby girl ur booty fire
And if u give me chop I no go tire
Give me something wey go take me higher
bom bom bom bom bom
Won le le le le won ba
Won baa
Won fara we we won da
Won daa
Kon ma gbe rere mi koja
Kojaa
No come dey whine me brother
Brother
Won le le le le won ba
Won baa
Won fara we we won da
Won daa
Kon ma gbe rere mi koja
Kojaa
No come dey whine me brother
Brother
Written by: Aghedo Felix sone