Top Songs By Jaypizzle
Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Jaypizzle
Performer
Skales
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Raoul John Njeng Njeng
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Jaypizzle
Producer
Lyrics
Ye ye ye )
VRS 1
Shey you wan Dey whine me
Cuz I rated you highly
You wan come use am freestyle me
Kele Dey plenty wey Dey hige me
Ye I’m talking to you surely
Once I saw you at the lobby
Me I know say you go rubb me
Cause dem girl that body to badly
Chores:
away
jogodo me and you for one shokoto my mendular don skololo
Make a movie on top go pro
(Ah )
Jogodo me and you for one shokoto
My mendular don skololo
Make a movie on top go pro
(Ah )
Chant : 0000h 0hhhhh 0hhh 0hhhh 0hhhh 00hhh 0hhhh ohhhhhh ohhhhhhhh
Vrs2
Shey you wan Dey whine me
Any where I Dey you know
The place go be lively
Nothing consign me
Wonna chop shamp
Wonna live of your
Body
Hope say you go do me
(da da da)
From head to toll
(You looking cha cha )
That man wey get you is so lucky
Turn around make I see you
(da da da) .
Chorus
away jogodo me and you for one shokoto my mendular don skololo
Make a movie on top go pro
(Ah )
Jogodo me and you for one shokoto
My mendular don skololo
Make a movie on top pro pro
(Ah )
Chant : 0000h 0hhhhh 0hhh 0hhhh 0hhhh 00hhh 0hhhh ohhhhhh ohhhhhhhh
jogodo me and you for one shokoto my mendular don skololo
Make a movie on top go pro
(Ah )
Chant : 0000h 0hhhhh 0hhh 0hhhh 0hhhh 00hhh 0hhhh ohhhhhh ohhhhhhhh
Written by: Raoul John Njeng Njeng