Top Songs By Glorious
Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Glorious
Performer
Gdzilla
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Joseph Oluwasijibomi Rowland
Songwriter
Adegunju Ajibola Abdul Malik
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Semzi
Producer
Noah Airé
Mixing Engineer
Lyrics
[Verse 1]
Something just dey tell me
Make I hold this your body
I no get any reason wey no go make me
Spend my money (ewo) Nwayoma mo,
How many times person go call you?
Too many girls too many shots o
Take one for the road, one for the night o
[PreChorus]
I just, I just wanna have fun
I just, I just wanna pop some
Am just, feeling slow, better catch up akpor
[Chorus]
I just, I just wanna have fun
I just, I just wanna have sum’n my cup
Take it slow, steady light up Wassup
I tell them make dem bring the Moet
I tell them make dem bring the Champagne o
Na Veronica geti Monday, Tuesday
Wednesday na for my Ṣade
We no dey rest on Thursday o
Tell them "we outside" mi o lọle o
We steady faaji, on Friday, Saturday
Sunday we fly go Malay'
[Verse 2]
Ehn! Baby ti mo ri yẹn le
Baby ti mo ri yẹn bad
And if I shayo no mean say
I no fit dey talk my mind
Bring more bottles wọle, ko wọle
Cause you already know the vibe
Mo dẹ ma jaye mọju 'cause me I no getty time
Flex with my geez we no dey inside
Ẹ kọti wọle make I know the price
Aye foreign ni mo jẹ nibi bayi
Nnkan to gbe sẹyin I no fit describe
A a dẹ ki n pariwo
Ṣo ma jo fun mi ki n dẹ na ẹ lowo ah
No time! No time!
Your body so hot e fit make man go payin
[PreChorus]
I just, I just wanna have fun
I just, I just wanna pop some
Am just, feeling slow, better catch up akpor
[Chorus]
I just, I just wanna have fun
I just, i just wanna have sum’n my cup
Take it slow, steady light up Wassup
I tell them make dem bring the Moet
I tell them make dem bring the champagne o
Na Veronica geti Monday, Tuesday
Wednesday na for my Ṣade
We no dey rest on Thursday o
Tell them "we outside" mi o lọle o
We steady faaji, on Friday, Saturday
Sunday we fly go maley
Written by: Adegunju Ajibola Abdul Malik, Joseph Oluwasijibomi Rowland