Similar Songs
Credits
COMPOSITION & LYRICS
Bakare Ayobami
Composer
Mercy Ogbolu
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
RAGEE
Producer
Lyrics
(Mersea)
(Bardbanks)
(Initiating Ragee process)
Your love be my nine to five for ya (say na work)
Ife mi, ise mi
Iwo l'emi (no be wash)
Say all my salary, I give it
Awon padi mi ni mo ti gan fun e
All the things I've done for you
Why you still dey complain?
You make me feel like say
Is my love enough for you? (Is it enough? Is it enough?)
Is my love enough for you?
Se oto o, baby, se oto o?
You wan use love kpai me (kpai me)
Wan use love finish me (finish me)
You wan use love kpai me (kpai me)
Wan use love finish me (finish me)
You wan use love kpai me (kpai me)
Wan use love finish me (finish me)
You wan use love kpai me (kpai me)
Wan use love finish me (finish me)
Ati ijo wa like forever
Our love na paramount
They ask me why (ask me why)
Ask my why you always treat me right
No be lie
Pray to Jah make this love no die
Die, make this love no die
You make me feel like say
Is my love enough for you? (Is it enough? Is it enough?)
Is my love enough for you? (Baby, se oto o?)
You wan use love kpai me (kpai me)
Wan use love finish me (finish me)
You wan use love kpai me (kpai me)
Wan use love finish me (finish me)
You wan use love kpai me (kpai me)
Wan use love finish me (finish me)
You wan use love kpai me (kpai me)
Wan use love finish me (finish me)
You wan use love kpai me (kpai me)
Wan use love finish me (finish me)
You wan use love kpai me (kpai me)
Wan use love finish me (finish me)
You wan use love kpai me (kpai me)
Wan use love finish me (finish me)
You wan use love kpai me (kpai me)
Wan use love finish me (finish me)
Finish me, finish me, finish me, finish me
Finish me with your love (finish me)
Oh, with your love
(Finish me)
(Initiating Ragee process)
Written by: Bakare Ayobami, Mercy Onyekachi Ogbolu