Top Songs By Sweet Brown
Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Sweet Brown
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Sweet Brown
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Topage
Producer
Lyrics
Baby me I’m a gentle man
Talk to me nice and properly
No go dey reason am
Many many times way I Dey my lane
Omotena see me na
No wam
Me I be fisherman oh wa
And I don Dey set kpa
Na only me way go catch you na
Na you way Dey put me on cruise
And I no know wetin I go do
Na you know wetin you Dey do
Carry my gun na me you Dey shoot
Ehh
Ile matishu
But i go spend all my time with you
Double 007 I Dey for you
10 over 10 nobody pass you
Lavida me and you go chop lavida ahhh
Oh my philo
Sho maredi ooo ahhhh
I no get anybody but you
My baby o ahhh
Oh my philo ahhh
Sho ma redi ooo ahhh
Che Che Che Che
Baby mi your body Che Che
I no go mind make I do you jeje
Che Che Che
Different types way me I don see
Island girls and the mainland chicks
Na you wan Dey set my canopy
E shock them my baby Dey with me
I no go change my mind
Emotions be like dynamite
And if dem wan try make dem see my light
Na you I don find no go dull my vibes
Na you way Dey put me on cruise
And I no know wetin I go do
Na you know wetin you Dey do
Carry my gun na me you Dey shoot
Ehh
Ile matishu
But i go spend all my time with you
Double 007 I Dey for you
10 over 10 nobody pass you
Che Che Che Che
Baby mi your body Che Che
I no go mind make I do you jeje
Che Che Che baby
Baby mi your boy Che
Written by: Sweet Brown