Lyrics

If you look am
Na sativa
Jericho fall down o
Hallelujah
Wetin them talk I believe am
But if e hard I go leave am
If you look am, you reason am
If e too sweet e go bitter
I dey for bar, tequila
Wetin go suffer na my liver
I just want to shayo
Shayo Shayo Shayo
I no wan think again
I no wan think again oh
I just want to shayo
Shayo Shayo Shayo
I no wan think again
I no wan think again oh
People dey think say I be extrovert
They chop my vibe like a la carte
Deep down down I no wan socialize
I get demon wey I gat to fight
Social battery don dey low low low
Make I recharge no dey call my phone
Quarter to ment
Time to take it slow
Me and my whiskey just wan be alone
Nobody really care
They just want my money
Owo ku waso
Now they wan check on me
Quarter to ment
Time to take it slow
Me and my whiskey just wan be alone
I just want to shayo
Shayo Shayo Shayo
I no wan think again
I no wan think again oh
I just want to shayo
Shayo Shayo Shayo
I no wan think again
I no wan think again oh
Empty plates but I'm drowning in spirit
Heart dey break never smile in a minute
They say I'll be great, its hard to believe it
But anytime I shayo no be sky be the limit
Ye ye ye
I just wanna party
Party with nobody
Shots of Bacardi
Shayo playing loudly
Somehow wetin I start I go finish
For now I go mezebu I no go reason
So for now I just want to Shayo
Shayo Shayo Shayo
I no wan think again
I no wan think again o
Written by: Caleb Odugbose, Godwin Jimba, Nnaji Emmanuel Ayo
instagramSharePathic_arrow_out