Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Priesst
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Caleb Odugbose
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Emmy-Tee
Producer
Jimzsoundz
Mixing Engineer
Orbiin
Producer
Lyrics
Do like this
Do like this
Do like this
For All them Priesst
Make nobody gat my back
Omo dey front I wan dey see you
They wan dey monitor me
Me wey be CPU
To make money no hard na you wan live long
Me too
You for don craze if you dey in my shoes
You dey on last card, pick two
Eh
If them say na who be this, please
Tell em say na all dem Priesst
All them uh
Make you giddem my gist
Say we don bad o since SS3
[Kurima]
What I see no be beans
You get anger issues but your name na Peace
Biggest enemy of plan A na Plan B
Biggest enemy of plan A na Plan B
On Guard
We dey on guard
Guard
We dey on guard
Guard
We dey on guard
Mama go beat me if I loseguard x2
No let them know your next move
No trafficate
Your bae dey make me laugh since
Funny kate
I dey deliver midwives can relate
You get fans, I get AC
We no be mate
Na me be the bigi bigi don
The don the don
Emi nikan
Omo Ologo
Supreme idan don
Ye
Cool kid like ice block and tom tom
Your brain dey burst
It is a must to say
Na who be this, please
Tell em say na all dem Priesst
All them uh
Make you giddem my gist
Say we don bad o since SS3
[Kurima]
What I see no be beans
You get anger issues but your name na Peace
Biggest enemy of plan A na Plan B
Biggest enemy of plan A na Plan B
On Guard
We dey on guard
Guard
We dey on guard
Guard
We dey on guard
Mama go beat me if I loseguard x2
Written by: Caleb Odugbose