Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
King Rapsodi
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Rasaki Andrew Sodiki
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Stency beatz
Producer
Lyrics
Is a jam of jam
And I like this jam
And I like you to feel this jam
Oro kon gbemi lokon
Oro kon gbemi lokon
No go put laziness for my body,, I want to make this money
Your bad energy,, ko le kon mi,, plenty blessings rain upon me
Mummy say I prayer for me,, daddy mi se adura fumi
be mo se lo je kin re se ,, you know say life e no easy
Oro kon gbemi lokon
Oro kon gbemi lokon gidigan
Ewo aye oh
I know a man,, wey dem call Jigawa
He fight him land,, just dey show him power
Rule him people,, misuse the power
Take person life,, watin be that
O jaiye lo,, mu Ogogoro,, Aye lo wa je,, kolofakolo
Somebody win,, somebody fail ,, watin done happen
No change again
This thing dey burst my brain, watin to drink,, to kill my pain ,, Watin i think,, watin I say,, watin I
eye,, nothing man say
This thing dey burst my brain, watin to drink,, to kill my pain ,, Watin i think,, watin I say,, watin I
eye,, nothing I say
Oro kon gbemi lokon
Oro kon gbemi lokon gidigan
Eh
Sha ma jolo don colo down
Don colo down ,, don colo don colo down
Jo don colo down,, don colo, don colo down
Sha ma jolo don colo down
Don colo down ,, don colo don colo down
Jo don colo down,, don colo, don colo down
Written by: Rasaki Andrew Sodiki