Music Video

Featured In

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Olowoshile Lukman Olajide
Olowoshile Lukman Olajide
Songwriter

Lyrics

Olajiide Lon Lorin oh oh
Oh nah oh nah oh nah ah
I no be oppressor
I Dey keep my win lowkey sometimes
Cos melo mofeso ninu oore ti baba sefunmi
And you know say gongo aso
Tomo eru mi bapada Doba o
Omo ologo diamond blessing abundance
In abundance
Koko below, esha mo koko lowo
No story oh, Wondamo Lajiide Ogo
Koko below loke loke 10 storey oh
Leave story oh
Wonrimi Wonjisoro oh
Landlord, tenant Madi landlord
Talaka madolowo
E don tey timotindajo
It's high time timofe gbowo mi
Salo, l'eko ale salo
Padimi kilon dowo
Sofunmi bobo jamo
My dealer know wetin I want
E Dey give me put jara on top
Kalakuta lawa latana
We no Dey see front everywhere don blur uh uh
Modeti sorosoke baby matoju
I no go show you shege waseere
Koko below, esha mo koko lowo
No story oh, Wondamo Lajiide Ogo
Koko below loke loke 10 storey oh
Leave story oh
Wonrimi Wonjisoro oh
My engine no go knock oh
Memory card no go lost oh
If you get ham hold ham tight
Person wey no get still Dey find oh
My circle no be smello
If you doubt ham check ham out oh
My Aza no go red oh
My helper no go wreck oh oh
I no be oppressor
I Dey keep my win lowkey sometimes
Cos melo mofeso mini pore ti baba sefunmi
And you know say gongo aso
Tomo eru mi bapada Doba o
Omo ologo diamond blessing abundance
In abundance
Olajiide Ogo
Koko below, esha mo koko lowo
Olajiide Ogo
No story oh, Wondamo Lajiide Ogo
Olajiide Ogo
Koko below loke loke 10 storey oh
Olajiide Ogo
Leave story oh
Wonrimi Wonjisoro oh
Won won won jisoro (Wonjisoro)
Won won won jisoro (Wonjisoro)
Naija to obodo yinbo (Wonjisoro) ah
Orin d'owo (Wonjisoro)
Won won won jisoro (Wonjisoro)
Won won won won won jisoro (Wonjisoro)
Shocker shocker shocker shocker gbemidebe
(Wonjisoro)
(Wonjisoro)
Written by: Olowoshile Lukman Olajide
instagramSharePathic_arrow_out