Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
Nasboi
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Lawal Michael Nasiru Bolaji
Songwriter
Joseph Akinwale Akinfenwa
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Dee Yasso
Producer
Lyrics
[Intro]
Pon deck
Yeba, yeba, yeba yi
Fight for you my love
[Verse 1]
Confession, I get confession
I don do wetin I no suppose to do, I fall in love again
Oh bebe
Elo lo ma jẹ?
Ọmọge mi ki lo fẹ?
Tori iwọ ni mo fẹ baby
[Chorus]
I swear na love
I swear na love
If e no be for your love o I for don komot
I komot my dear
If e no be for your love o I for dey airport
If e no be for your love o how I wanna be
If e no be for your love o
[Verse 2]
Sọ mi sọ
No mind dem isọkusọ
No leave me alone no disconnect my chargie o
I dey beg you o
Loving you na crime (I go jail for you)
Luxury loving girl (Hushpuppi for you)
Pass me your love, no letting go
A very fine girl from jalingo
[Verse 3]
Eh hmmm
Sọ mi sọ
Teach me, my professor
If you say make I do, I go do anything
I dey fit fight for love
My confession
[Chorus]
I swear na love
If e no be for your love o, I for don komot
If e no be for your love o, I for dey airport
If e no be for your love o, how I wanna be
If e no be for your love o
[Bridge]
Na love o
Na love o
Oh na love o
I fall for you, I fall like wall of Jericho
[Chorus]
I swear na love
I swear na love
If e no be for your love o, I for don komot
I komot my dear
If e no be for your love o, I for dey airport
If e no be for your love o, how I wanna be
If e no be for your love o
[Chorus]
I swear na love
If e no be for your love o, I for don komot
If e no be for your love o, I for dey airport
If e no be for your love o, how I wanna be
If e no be for your love o
[Outro]
If e no be for the love, why I do like this?
If e no be for the love, how I wanna be
Nasboi
Written by: Joseph Akinwale Akinfenwa, Lawal Michael Nasiru Bolaji