Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
King Rapsodi
Performer
Bella Shmurda
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Rasaki Andrew Sodiki
Songwriter
Akinbiyi Ahmed Abiola
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Stency
Producer
Lyrics
[Intro]
Is a jam of a jam
And I like the jam
We start to jam the jam
She start to feel the jam
We start to vibe
[PreChorus]
I follow Angelina enter Cubana
I follow Angelina enter Cubana
I follow biggie yansh enter Cubana
Wetin my eye see, my mouth no fit talk
I follow Angelina enter Cubana
I follow biggie yansh enter Cubana
I follow biggie waist enter Cubana
Wetin my eye see my mouth no fit talk
[Chorus]
See my life
I don go luv ashawo, eh, I don go luv ashawo
Eh, I don go luv ashawo , eh, I don go luv ashawo
See my life
Eh, I don go luv ashawo
(Oh oh oh, oh oh oh, ashawo, ashawo)
Eh, I don go luv ashawo
I don go luv ashawo, ashawo, ashawo
Eh, I don go luv ashawo
(Oh oh oh, oh oh oh, ashawo)
Eh, I don go luv ashawo
(I don go luv ashawo)
[Verse 1]
Angelina, I dey for traffic (Ajugulujo)
I done dey come oh, abeg, no go commot oh (Ajugulujo)
Angelina, my body pain me (Ajugulujo)
My body do me, watin you do me I no know oh (Ajugulujo)
[Verse 2]
Na so I dey go falala, go galala, o n jo galala
(Ayayaa)
Ọmọ to jo galala, go falala, ton fo galala
(Ehh, ayayaa)
Son whine galala, whine gagaga, o n jo galala
(Oyaya)
O ya mo ṣe go galala, go galala, go galalla
(Oyaya)
[PreChorus]
I follow Angelina enter Cubana
I follow Angelina enter Cubana
I follow bigge yansh enter Cubana
Watin my eye see, my mouth no fit talk
[Chorus]
See my life
I don go luv ashawo
(Oh oh oh, oh oh oh, ashawo, ashawo)
Eh, I don go luv ashawo
(I don go luv ashawo, ashawo, ashawo)
Eh, I don go luv ashawo
(Oh oh oh, oh oh oh, ashawo)
Eh, I don go luv ashawo
(I don go luv ashawo)
Me I don go luv ashawo
(Oh oh oh, oh oh oh, ashawo, ashawo)
Eh, I don go luv ashawo
(I don go luv ashawo, ashawo, ashawo)
Eh, I don go luv ashawo
(Oh oh oh, oh oh oh, ashawo, ashawo)
Eh, I don go luv ashawo
(I don go luv ashawo)
[Outro]
I say hello Mina, I say hello Mina
This na dodorima, e don dodorima
Written by: Akinbiyi Ahmed Abiola, Rasaki Andrew Sodiki