Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
TheCroft
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Adedotun Heritage Arawole
Songwriter
Warith Azeez
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Timibeat
Producer
Lyrics
Timi
A yeee
En otin de nsin
I dey outside on a sunny and rainy day
Hustling from monday to sunday
Emi ni ma nko ko de
Tori I don't know the day way go be payday o
I know my time will come
Mi o de gbolo sunle
Everyday for hustle sure
But na one day for the payday
Omo mi o ma ji shoro
Omoyami ko ma si shoro
All I do is buckle up my shoes and grind
Se mon ko se duro wo
Omo ko ma si shoro
Omoyami mi o ma ji soro o
All I do is buckle up my shoes and grind
Se mon ko se duro wo
Cos I dey my lane dey say I too lazy
Zero doings e no dey show workings
Cho cho cho for the left and right
Dey play dey play
Awon ta sho to nsho wa
E ku oshi
Very soon you go soon notice
The big win go sup for una eyes
Dey play dey play
Face your hustle, make I face my ayanmo
Kadara taye yato si kenny
Free me make I drink my palmy for now
Ti nba gbope lo la mo si ma bawon gbe henny
Person way know wetin e dey find no dey farawe (farawe)
Talk less of shalaye (shalaye)
I fit no get for now but I pray make e dey for me
Cos I no dey play (no dey play)
Omo mi o ma ji shoro (mi o ji shoro)
Omoyami ko ma si shoro (ko ma si shoro)
All I do is buckle up my shoes and grind
Se mon ko se duro wo (ko se duro wo)
Omo ko ma si shoro (ko ma si shoro)
Omoyami mi o ma ji soro o (mi o ma ji soro o)
All I do is buckle up my shoes and grind
Se mon ko se duro wo
Cos I dey my lane dey say I too lazy
Zero doings e no dey show workings
Cho cho cho for the left and right
Dey play dey play
Awon ta sho to nsho wa
E ku oshi (e ku oshi)
Very soon you go soon notice (you go soon notice)
The big win go sup for una eyes
Dey play dey play
Cos I dey my lane dey say I too lazy (too lazy)
Zero doings e no dey show workings (e no dey show workings)
Cho cho cho for the left and right
Dey play dey play
Awon ta sho to nsho wa
E ku oshi
Very soon you go soon notice
The big win go sup for una eyes
Dey play dey play
TheCroft lomo
O ma shoju yin ni o
Written by: Adedotun Heritage Arawole, Moses Mafe, Warith Azeez