Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
C-Unit
C-Unit
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Onyedika Pascal Ike
Onyedika Pascal Ike
Songwriter
Onyebuchi Anthony Ike
Onyebuchi Anthony Ike
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Masterkraft
Masterkraft
Producer

Lyrics

Money dey body
Odeshi dey body
and I still wan jolli
cos nobody knows tomorrow
Ka anyi tabanu something ni ni
Ka anyi gbaa ba kpokirikpo
Ka anyi gbaa ba oringo le
Elu uwa bu olilinu
As I enter ibiza
I dey ginger my ginger
make them call money changer
Odogwu big spender
don enter
Olololo
We dey walankolombo
All the girls for Congo
Una love dey shark me like tombo
We don touch
We buy posh
We go church
We thank God
We don’t rush
We go lodge
we don chop
everything soft
Money dey body
Odeshi dey body
and I still wan jolli
cos nobody knows tomorrow
Ka anyi tabanu something ni ni
Ka anyi gbaa ba kpokirikpo
Ka anyi gbaa ba oringo le
Elu uwa bu olilinu
Baby o
Make you come closer
I wan make you rise like say you be dollar
all these bottles in the club
till we start to mezebu
I enjoy my life
Wetin I want na him I go do
We don touch
We buy posh
We go church
We thank God
We don’t rush
We go lodge
we don chop
everything soft
Money dey body
Odeshi dey body
and I still wan jolli
cos nobody knows tomorrow
Ka anyi tabanu something ni ni
Ka anyi gbaa ba kpokirikpo
Ka anyi gbaa ba oringo le
Elu uwa bu olilinu
Money dey body
Odeshi dey body
and I still wan jolli
cos nobody knows tomorrow
Ka anyi tabanu something ni ni
Ka anyi gbaa ba kpokirikpo
Ka anyi gbaa ba oringo le
Elu uwa bu olilinu
Written by: Onyebuchi Anthony Ike, Onyedika Pascal Ike
instagramSharePathic_arrow_out